The S*X Calculator that Work! (Page 4)

Date: 11-11-2010 2:51 pm (14 years ago) | Author: Jones Black
1 2 3 [4]
- terryworld at 16-11-2010 02:58 PM (14 years ago)
(m)
i say i no go any cafe. I get my own lappy.ok?

Posted: at 16-11-2010 02:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:06 PM (14 years ago)
(m)
but you say you see me when you stand up

Posted: at 16-11-2010 03:06 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:14 PM (14 years ago)
(m)
ok who tell u dat 1?abeg no be me tell u dat 1 ok?

Posted: at 16-11-2010 03:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:16 PM (14 years ago)
(m)
admit am jer no body go beat you....

Posted: at 16-11-2010 03:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:19 PM (14 years ago)
(m)
ok who go beat me?

Posted: at 16-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:23 PM (14 years ago)
(m)
me and my ppl better yet I go watch

Posted: at 16-11-2010 03:23 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:29 PM (14 years ago)
(m)
ok make una come.i no dey person.

Posted: at 16-11-2010 03:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:33 PM (14 years ago)
(m)
 they go give you the beat Eedris give 50 cent

Posted: at 16-11-2010 03:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:41 PM (14 years ago)
(m)
u wan make i call Gunit 4 u?

Posted: at 16-11-2010 03:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:46 PM (14 years ago)
(m)
yes pls calll Gunut for me I go call Eedris again

Posted: at 16-11-2010 03:46 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 03:50 PM (14 years ago)
(m)
ok u go see dem any time.

Posted: at 16-11-2010 03:50 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 03:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 16-11-2010 03:50 PM
ok u go see dem any time.

I dey wait


Upcoming poster ha @ Terry I'm getting there

Posted: at 16-11-2010 03:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 04:02 PM (14 years ago)
(m)
ok but b4 u get u there u go knw hw far.

Posted: at 16-11-2010 04:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 04:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 16-11-2010 04:02 PM
ok but b4 u get u there u go knw hw far.


e no dey that far... I do read ther already... I fit use bot do am?

Posted: at 16-11-2010 04:06 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 04:11 PM (14 years ago)
(m)
hahahaha.na ur body go tell u.

Posted: at 16-11-2010 04:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 04:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 16-11-2010 04:11 PM
hahahaha.na ur body go tell u.

sorry my body no get mouth... Cool

Posted: at 16-11-2010 04:14 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 16-11-2010 04:20 PM (14 years ago)
(m)
shey i don keep u company enuff?ok make i go eat abeg.no reply again abeg.

Posted: at 16-11-2010 04:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jonesblack at 16-11-2010 04:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 16-11-2010 04:20 PM
shey i don keep u company enuff?ok make i go eat abeg.no reply again abeg.

lol I get ladies here when dey keep me company.... go eat  Grin

Posted: at 16-11-2010 04:24 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions