20 RULES IN ANY OFFICE (Page 3)

Date: 12-11-2010 11:24 am (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 [3] 4
- Riverniger1 at 13-11-2010 09:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 13-11-2010 09:12 PM
Quote from: roughedge on 13-11-2010 09:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 12-11-2010 02:08 PM
arab, make i pick race
you u swear say u no go join me as ur pal abi... because of u i don de cry... i don nearly fall in love wif u sef
ur name na lovina?who tell u say dem they fall in love 4 dis forum?take ya time oo.lover boy.

dont mind him

Posted: at 13-11-2010 09:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- roughedge at 13-11-2010 09:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 13-11-2010 09:25 PM
Quote from: terryworld on 13-11-2010 09:12 PM
Quote from: roughedge on 13-11-2010 09:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 12-11-2010 02:08 PM
arab, make i pick race
you u swear say u no go join me as ur pal abi... because of u i don de cry... i don nearly fall in love wif u sef
ur name na lovina?who tell u say dem they fall in love 4 dis forum?take ya time oo.lover boy.

dont mind him
na becos una see sey she don de fall for me be dat
Posted: at 13-11-2010 09:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 14-11-2010 11:10 PM (14 years ago)
(m)
decided to stay n listen small,,,, b/4 i move ahead
Posted: at 14-11-2010 11:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 15-11-2010 01:24 AM (14 years ago)
(m)
Funmy

Posted: at 15-11-2010 01:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bodeniyi at 15-11-2010 04:35 AM (14 years ago)
(m)
what's going on here???
Posted: at 15-11-2010 04:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 15-11-2010 06:07 AM (14 years ago)
(m)
them dey post comments
 Grin

Posted: at 15-11-2010 06:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 15-11-2010 08:11 AM (14 years ago)
(m)
really?

Posted: at 15-11-2010 08:11 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 15-11-2010 09:12 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: federico on 13-11-2010 03:14 PM
Quote from: florish4love on 13-11-2010 10:35 AM
Fede infact u sef no bad ooo

na u i want now
 i no even want anybody again

Nor let felixomosexy read this page ohh..

wetin she wan do for me
shebi na for him to shift for me make i sit down
i no talk say make she dey go nah
Posted: at 15-11-2010 09:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 15-11-2010 04:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 15-11-2010 06:07 AM
them dey post comments
 Grin
Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-11-2010 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 15-11-2010 05:10 PM (14 years ago)
(m)
Ur laff sef get k-leg



abeg close mouth jooor

Posted: at 15-11-2010 05:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 15-11-2010 06:25 PM (14 years ago)
(m)
hehehehe.

Posted: at 15-11-2010 06:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mykelly at 15-11-2010 07:07 PM (14 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 15-11-2010 07:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 15-11-2010 07:08 PM (14 years ago)
(m)
See ur mouth sef like hmmmmm

Posted: at 15-11-2010 07:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 15-11-2010 07:12 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 15-11-2010 07:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xblaak at 15-11-2010 10:17 PM (14 years ago)
(m)
o boy, na terry and arab dey run this place???...lol
Posted: at 15-11-2010 10:17 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- BabangidaTukur at 16-11-2010 12:35 AM (14 years ago)
(m)
in4mative but not funny
Posted: at 16-11-2010 12:35 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jonesblack at 17-11-2010 02:43 PM (14 years ago)
(m)
dis no bi joke @ all but na gud info for people wen dey work....some of una na OLODO

Posted: at 17-11-2010 02:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 18-11-2010 09:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 15-11-2010 05:10 PM
Ur laff sef get k-leg



abeg close mouth jooor
are u saying that she get leg for teeth?
 Grin

Posted: at 18-11-2010 09:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-11-2010 09:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 15-11-2010 07:08 PM
See ur mouth sef like hmmmmm
him mouth be like mouth
 Grin Grin

Posted: at 18-11-2010 09:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-11-2010 10:00 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xblaak on 15-11-2010 10:17 PM
o boy, na terry and arab dey run this place???...lol
you con dey fly the place
 Grin Grin

Posted: at 18-11-2010 10:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions