INTERNET WEDDING (Page 13)

Date: 13-11-2010 11:46 pm (14 years ago) | Author: kiNG
1 ... 10 11 12 [13] 14
- Priceless-jewel at 25-11-2010 09:02 AM (14 years ago)
(m)
mk una no come o..i get police dogs, army scorpion, navy goats, and airforce cows
Posted: at 25-11-2010 09:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 09:03 AM (14 years ago)
(m)
no b diplo dey feed u?
Posted: at 25-11-2010 09:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 09:05 AM (14 years ago)
(f)
@your bitter thang na me u wan turn on now me wet dey watch him gate as u dey rob am ok no worry i no weting i go do u
Posted: at 25-11-2010 09:05 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 09:07 AM (14 years ago)
(m)
PJ i say make u shorrrrrrrrrt up ya mouth dia or i short it 4u
@precious i no understand watin i tell u,watin i mean be say PJ na hungry man
Posted: at 25-11-2010 09:07 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 09:08 AM (14 years ago)
(m)
wetin u go do?
Posted: at 25-11-2010 09:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 09:09 AM (14 years ago)
(m)
mds u dey mad!
Posted: at 25-11-2010 09:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 09:10 AM (14 years ago)
(m)
Pj i swear if u talk again
Posted: at 25-11-2010 09:10 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 09:10 AM (14 years ago)
(f)
lol ok na i don hear
Posted: at 25-11-2010 09:10 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 09:24 AM (14 years ago)
(m)
gudnite guys. C u 2moro. Lov u
Posted: at 25-11-2010 09:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 09:25 AM (14 years ago)
(f)
much luv goodi nighty
Posted: at 25-11-2010 09:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- olumbareal at 25-11-2010 11:06 AM (14 years ago)
(m)
Nawa oooooooooooo see drama for here @MDS,Anonymous versus PJ, Precious. i no fit laugh oooooooooooooooooooo.
Posted: at 25-11-2010 11:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jtcrest at 25-11-2010 11:10 AM (14 years ago)
(f)
wedding indeed
Posted: at 25-11-2010 11:10 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- olumbareal at 25-11-2010 11:12 AM (14 years ago)
(m)
Guys! Abeg make una gist me about dis guy called @PRINCEDAFE, the guy harsh no be small ooooooooooooo, i never hia am for once sey post get sense, i stand to be corrected. He be like sey the guy na Dissident. Make una no tell am oooooooooooo. wetin sef tell am you think sey i dey fear am ? I be OLUMBA OLUMBA ooooooooo.
Posted: at 25-11-2010 11:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 25-11-2010 11:16 AM (14 years ago)
(m)
Sorry i be Deacon for my church oooooooooo, ignore the Olumba Olumba. lol
Posted: at 25-11-2010 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- anonymous2 at 25-11-2010 12:16 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: olumbareal on 25-11-2010 11:12 AM
Guys! Abeg make una gist me about dis guy called @PRINCEDAFE, the guy harsh no be small ooooooooooooo, i never hia am for once sey post get sense, i stand to be corrected. He be like sey the guy na Dissident. Make una no tell am oooooooooooo. wetin sef tell am you think sey i dey fear am ? I be OLUMBA OLUMBA ooooooooo.
   i agree wit u,d guy get serious issues

Posted: at 25-11-2010 12:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 25-11-2010 12:25 PM (14 years ago)
(m)
Shoooooo! Tanx @Anonymous. Wahala de oooooooo anyway sha we go go see am. D guy dey always act like zombeee.
Posted: at 25-11-2010 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 25-11-2010 12:27 PM (14 years ago)
(m)
 Shoooooo! Tanx @Anonymous. Wahala de oooooooo anyway we no go see am. D guy dey always act like zombeee.
Posted: at 25-11-2010 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- anonymous2 at 25-11-2010 12:30 PM (14 years ago)
(f)
Lol...i hope say u get strength to fight sha

Posted: at 25-11-2010 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terdue at 25-11-2010 12:35 PM (14 years ago)
(m)
very funny
Posted: at 25-11-2010 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 25-11-2010 12:41 PM (14 years ago)
(m)
Maka why over strength dey worry me sef, i go deal with am as Klitisko abi wetin be im name take deal with Sammy Peter. Lol. @Anonymous no dey fear. I dey kakaraka, Gidigba nothing do me .
Posted: at 25-11-2010 12:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 10 11 12 [13] 14

Featured Discussions