INTERNET WEDDING (Page 12)

Date: 13-11-2010 11:46 pm (14 years ago) | Author: kiNG
1 ... 9 10 11 [12] 13 14
- mydicksweet at 25-11-2010 08:45 AM (14 years ago)
(m)
@anoni i say come show me where PJ hide put?
Posted: at 25-11-2010 08:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 08:46 AM (14 years ago)
(f)
see as blood dey anony make we run o
Posted: at 25-11-2010 08:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- anonymous2 at 25-11-2010 08:48 AM (14 years ago)
(f)
@mds leave me jhor!

Posted: at 25-11-2010 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 08:48 AM (14 years ago)
(m)
@precious run go where na?wey i don kill PJ finish na him u dey run?
Posted: at 25-11-2010 08:48 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 08:49 AM (14 years ago)
(m)
@anoni watin again na?u no hear say PJ dey hospital?
Posted: at 25-11-2010 08:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 08:50 AM (14 years ago)
(m)
c me here. Beg me b4 i go break bottle 4 ur head
Posted: at 25-11-2010 08:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 08:50 AM (14 years ago)
(m)
mk una run o... Bc if i kil mds finish ,na una 2 b next
Posted: at 25-11-2010 08:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 08:51 AM (14 years ago)
(f)
@my sweetest thang u know na make i run let my hand go i dey fear
Posted: at 25-11-2010 08:51 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 08:53 AM (14 years ago)
(m)
No be lie sha i dey feel u big time.i dey come make i call somebody make he help PJ clean the blood wey dey him body
Posted: at 25-11-2010 08:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- anonymous2 at 25-11-2010 08:54 AM (14 years ago)
(f)
@mds,i need 5 tin milk,lucozade boost,bournvita,cornflakes,golden morn,henessey,custard.so as to recover 4rm d headboot

Posted: at 25-11-2010 08:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 08:55 AM (14 years ago)
(f)
c demands kaii
Posted: at 25-11-2010 08:55 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 08:56 AM (14 years ago)
(m)
mds u dey mad! No run o..
Posted: at 25-11-2010 08:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 08:56 AM (14 years ago)
(m)
Hmmm is that all u need?see if u know that all what u have just mentioned wont be enough pls just dont hesitate to take more Grin Grin Grin
Posted: at 25-11-2010 08:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 08:57 AM (14 years ago)
(m)
mds wey no get kobo. Hw him wan tk buy al dis things?
Posted: at 25-11-2010 08:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 25-11-2010 08:58 AM (14 years ago)
(m)
if she tk more, u get money?
Posted: at 25-11-2010 08:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 08:59 AM (14 years ago)
(m)
PJ i no say na style u dey find to know how much dey my bank account.believe me u wont get nothing from me
Posted: at 25-11-2010 08:59 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 08:59 AM (14 years ago)
(f)
@pj na your house we dey come rob
Posted: at 25-11-2010 08:59 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- preciouslyme at 25-11-2010 09:00 AM (14 years ago)
(f)
error i meant only him i dey do gate man for ur door no worry lol
Posted: at 25-11-2010 09:00 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 09:01 AM (14 years ago)
(m)
U think say me i no get money.that BMW 2001 model wey diplo dey drive who buy am for her na tell me?
Posted: at 25-11-2010 09:01 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 25-11-2010 09:02 AM (14 years ago)
(m)
@PJ wey never know watin he go chop today na him u wan go him house?
Posted: at 25-11-2010 09:02 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14

Featured Discussions