If i kill u who i go mary?
And why u dey ask me if i'm sure?........i don lie to u bf



Posted: at | |
Quote from: xter on 15-11-2010 12:12 AM Sugarhoney, why i go kill u? that nice my honey keep it up ok!i love you If i kill u who i go mary? And why u dey ask me if i'm sure?........i don lie to u bf ![]() ![]() ![]()
| |||||
Dont honey or love me now oo ReplyI wan ask my bros about u 1st.......cos e be like say he don mark u ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 15-11-2010 12:20 AM Abi i don step on person toe here? dat one na under statement....u dey match on person body here o HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
hahahahahahahahahaa ReplyMa bros why na? ![]() Ok, who be dat person wey i step on him toes abi na match i match him body? Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 15-11-2010 12:24 AM Dont honey or love me now oo lol I wan ask my bros about u 1st.......cos e be like say he don mark u ![]() ![]() ![]()
| |||||
i go inbox u but na tomorow ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
No send am inbox bomb ooo ReplyMake e no be like d explosive parcel wey dem dey receive for one country oooo ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
hahahahahaaa ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
100 yrs is ok Reply
| |||||
Quote from: dollar22 on 14-11-2010 09:44 PM 2long 2 long , na this ya pic dey comfuse U eh !
| |||||
Quote from: nice9ija on 15-11-2010 03:13 AM 100 yrs is ok No 200 is better
| |||||
Quote from: nice9ija on 15-11-2010 03:13 AM 100 yrs is ok No 200 is better
| |||||
THE YOUNGEST MOTHER IS TEN SO IT DEPEND ON INDIVIDUAL Reply
| |||||
Quote from: nice9ija on 15-11-2010 03:13 AM 100 yrs is ok ![]() I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
When her mind is ready. Reply![]() I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
after her secondary school, she should be able to differentiate between good and bad; so she can have a boyfriend. Reply
| |||||
Quote from: peprifish on 15-11-2010 08:55 AM after her secondary school, she should be able to differentiate between good and bad; so she can have a boyfriend. when did you acquire your own?
| |||||
When she is matured enough to handle Replythe emotions in relationship.
| |||||
Quote from: Adikpe on 15-11-2010 09:30 AM When she is matured enough to handle this no be like ya comment the emotions in relationship. ![]()
| |||||
Long tin ReplyD devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)