"Of course, dearest, no trouble," she said. "But what will you live on?"

Posted: at | |
"Of course, dearest, no trouble," she said. "But what will you live on?" ![]()
| |||||
wetin dis one come mean now Reply
| |||||
e mean say baboon go work n monkey go dey chop Reply
| |||||
e no make sense abeg ReplyI PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
Quote from: Arabmoney2 on 19-11-2010 10:13 PM e no make sense abeg u need go back school....take critical thinking or simple reasoning class but ds time around make u no escape class ![]()
| |||||
When you don't have something reasonable/funny to post here,you better sleep at home and stop wasting people's time. You posted something that doesn't have meaning and at the same time you still have mouth to talk. Reply
| |||||
gud joke Reply![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
@Arab no mind am jare Reply
| |||||
Quote from: Arabmoney2 on 19-11-2010 10:13 PM e no make sense abeg e make sense guy ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
no meaning 4 this post Reply
| |||||
Quote from: aniefon on 20-11-2010 10:48 AM no meaning 4 this post read very well Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
@poster, Replywetin dey worry u be say u no get sense ![]() u don chop kwili-kwili finish con come here dey post junk infact u no try at alll ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
U try Poster. Reply
| |||||
i talkam say he try Reply![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
passing Reply
| |||||
hahahahahaha.4ny ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: GCK on 20-11-2010 02:51 AM When you don't have something reasonable/funny to post here,you better sleep at home and stop wasting people's time. You posted something that doesn't have meaning and at the same time you still have mouth to talk. no wonder...i see say u just wake up from d bad dream....go wash face n think logically ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 20-11-2010 11:39 AM @poster, see ur face u don chop kwili-kwili finish con come here dey talk junk wetin dey worry u be say u no get sense ![]() u don chop kwili-kwili finish con come here dey post junk infact u no try at alll ![]() ![]()
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: 4kasibe247 on 21-11-2010 12:50 AM Quote from: Skypon2002 on 20-11-2010 11:39 AM @poster, see ur face u don chop kwili-kwili finish con come here dey talk junkwetin dey worry u be say u no get sense ![]() u don chop kwili-kwili finish con come here dey post junk infact u no try at alll ![]() ![]() [/quot Touch not my anointed and do my prophet no harm
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)