THEEEIIIIFFFFFFFF (Page 5)

Date: 19-11-2010 6:49 pm (14 years ago) | Author: OCHE DA COMEDIAN
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- Skypon2002 at 2-12-2010 10:24 PM (14 years ago)
(m)
u for threathen am again
 Grin Grin
make fear catch am
 Cheesy

Posted: at 2-12-2010 10:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Freesmile at 2-12-2010 11:43 PM (14 years ago)
(m)
hala papa God!
Posted: at 2-12-2010 11:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Freesmile at 2-12-2010 11:45 PM (14 years ago)
(m)
simple am outta here!
Posted: at 2-12-2010 11:45 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 3-12-2010 08:46 AM (14 years ago)
(m)
oya get out make we knw hw many we dey.

Posted: at 3-12-2010 08:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 3-12-2010 09:03 AM (14 years ago)
(f)
na who u dey follow talk sef
Posted: at 3-12-2010 09:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- roughedge at 3-12-2010 10:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  3-12-2010 09:03 AM
na who u dey follow talk sef
fear no fit allow am talk


wetin u go do?Huh?? Angry Angry Angry Angry
Posted: at 3-12-2010 10:15 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 3-12-2010 10:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  3-12-2010 09:03 AM
na who u dey follow talk sef
and na who u dey ask?

Posted: at 3-12-2010 10:50 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-12-2010 11:38 AM (14 years ago)
(f)
Make i follow dat dude comot too>>>
Posted: at 3-12-2010 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- roughedge at 3-12-2010 12:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-12-2010 11:38 AM
Make i follow dat dude comot too>>>
COMOT HIA... UNA NO DEY RESPECT ELDERS WITH BALD HAIR
Posted: at 3-12-2010 12:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-12-2010 12:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: roughedge on  3-12-2010 12:26 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-12-2010 11:38 AM
Make i follow dat dude comot too>>>
COMOT HIA... UNA NO DEY RESPECT ELDERS WITH BALD HAIR
Cheii, i don suffer...Elder dey hungry u too!!!!
Abeg shift comot for road make i see pple wey dey greet me jor.. Angry Angry
Posted: at 3-12-2010 12:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- roughedge at 3-12-2010 12:51 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-12-2010 12:39 PM
Quote from: roughedge on  3-12-2010 12:26 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-12-2010 11:38 AM
Make i follow dat dude comot too>>>
COMOT HIA... UNA NO DEY RESPECT ELDERS WITH BALD HAIR
Cheii, i don suffer...Elder dey hungry u too!!!!
Abeg shift comot for road make i see pple wey dey greet me jor.. Angry Angry
Angry Angry Angry >:(aha aha aha.... shuldren of nowaday dont av respect again... dont u have even the photocopy?
Posted: at 3-12-2010 12:51 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-12-2010 12:55 PM (14 years ago)
(f)
Hmmm
Posted: at 3-12-2010 12:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 2YOUNG at 3-12-2010 01:00 PM (14 years ago)
(m)
call JFT to help you
Posted: at 3-12-2010 01:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 3-12-2010 09:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 20-11-2010 03:43 PM
wetin b dis
Na thiefffffffffffffff
Posted: at 3-12-2010 09:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 3-12-2010 10:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  3-12-2010 09:25 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-11-2010 03:43 PM
wetin b dis
Na thiefffffffffffffff

who be the thieffffffff?

Posted: at 3-12-2010 10:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ikoto at 4-12-2010 01:58 AM (14 years ago)
(m)
Bros no spoil person mood please
Posted: at 4-12-2010 01:58 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- 4kasibe247 at 4-12-2010 01:59 AM (14 years ago)
(m)
na ur mood dem wan spoil...
Posted: at 4-12-2010 01:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 4kasibe247 at 4-12-2010 02:00 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Ikoto on  4-12-2010 01:58 AM
Bros no spoil person mood please
my guy which kind name u carry so....no offense
Posted: at 4-12-2010 02:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- spef008 at 4-12-2010 05:32 AM (14 years ago)
(m)
dull joke
Posted: at 4-12-2010 05:32 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- kaycee22 at 4-12-2010 01:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  3-12-2010 10:21 PM
Quote from: kaycee22 on  3-12-2010 09:25 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-11-2010 03:43 PM
wetin b dis
Na thiefffffffffffffff

who be the thieffffffff?
Ask the joke or google am str8;D;D;D;D
Posted: at 4-12-2010 01:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10

Featured Discussions