his uncle is there he will send kidnappers for me now *panicking* he will say na me cos mds condition
Posted: at | |
his uncle is there he will send kidnappers for me now *panicking* he will say na me cos mds condition u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dirtykid on 25-11-2010 11:58 PM Quote from: diplomatik on 25-11-2010 11:50 PM kai u wan wound me or what lmao ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hahaha ![]() ![]() lol..3D ke? u no well wetin i wan see sef... i no wan see anything ,na action i dey wait for ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 25-11-2010 11:59 PM @ sobeit u send am go where oh my..dis is trouble ! don't worry na em better so i go take good care of you..u know naa his uncle is there he will send kidnappers for me now *panicking* he will say na me cos mds condition ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 26-11-2010 12:00 AM Quote from: dirtykid on 25-11-2010 11:58 PM Quote from: diplomatik on 25-11-2010 11:50 PM kai u wan wound me or what lmao ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hahaha ![]() ![]() lol..3D ke? u no well wetin i wan see sef... i no wan see anything ,na action i dey wait for ![]() ![]() ![]() Hehehe, na real action film when you wear 3D glasses, U will be feeling like is all real DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
lmao. Reply![]() ![]() ![]() ![]() abeg wait i wan drink water b4 i choke now ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 26-11-2010 12:07 AM lmao. water ke! so the action firm don start now ![]() ![]() ![]() ![]() abeg wait i wan drink water b4 i choke now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
lol Replysobeit is a teacher he knows these things he'll tell u if u're doing it wrong ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
na lie i no go close my eye infact i dey come make i bring my 3D glass Reply![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 26-11-2010 12:14 AM lol gbam! i don bring my 3d glass sobeit is a teacher he knows these things he'll tell u if u're doing it wrong ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
so how we doing Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
no bad but try to explore more tactics lol Reply
| |||||
like what na...should i bend or what ? Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 26-11-2010 12:41 AM na...should i bend or what ? ehen naaaa how i teach you na you must bend i dey watch with my 3d glass on ![]() ![]() ![]()
| |||||
lmao...hehehe crazy guy Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u're njoying more than teaching, oya out Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 26-11-2010 01:06 AM u're njoying more than teaching, oya out no no way, but only wan thing dey worry me now konji...let me watch small then i go dey go house i hope my women dey or she don go see mds ![]() ![]()
| |||||
hhahahhaa...i'm sure they went out Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 26-11-2010 01:22 AM hhahahhaa...i'm sure they went out hahahaha i no trust am again cuz she accuse me say i don get new girl even u say u go help her catch me..i talk na lie ? ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)