Naija hard no be small (Page 2)

Date: 31-10-2008 11:42 am (16 years ago) | Author: Green Genius for Life
1 [2]
- grin_genius4lif at 31-10-2008 07:27 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:22 PM
orezo leave the guy. only him na CORRUPTION

Lets you forget see your life for area.
Posted: at 31-10-2008 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 07:36 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:27 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:22 PM
orezo leave the guy. only him na CORRUPTION

Lets you forget see your life for area.
u be fotographer?
Posted: at 31-10-2008 07:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 07:39 PM (16 years ago)
(m)
wetin concern u? na kokonsa dem dey call for twi, u fit understand twi. u go come here for xmas  :-)
Posted: at 31-10-2008 07:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 07:52 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:39 PM
wetin concern u? na kokonsa dem dey call for twi, u fit understand twi. u go come here for xmas  :-)
christmas dey hungry u? wait make december reach first
Posted: at 31-10-2008 07:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 08:08 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:52 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:39 PM
wetin concern u? na kokonsa dem dey call for twi, u fit understand twi. u go come here for xmas  :-)
christmas dey hungry u? wait make december reach first

yes oh i get plenty show for xmas, i dey kampe now. if i no wait make chrismas reach u wan die. ok find rope make u tie up for fan. u fit enjoy xmas for hell. yeye man
Posted: at 31-10-2008 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 09:12 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 08:08 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:52 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:39 PM
wetin concern u? na kokonsa dem dey call for twi, u fit understand twi. u go come here for xmas  :-)
christmas dey hungry u? wait make december reach first

yes oh i get plenty show for xmas, i dey kampe now. if i no wait make chrismas reach u wan die. ok find rope make u tie up for fan. u fit enjoy xmas for hell. yeye man
dat na your plan for christmas?
Posted: at 31-10-2008 09:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 09:16 PM (16 years ago)
(m)
i know say na ur plan to finish madam next neighbor mini poutry be that. E no surprise me
Posted: at 31-10-2008 09:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 09:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:16 PM
i know say na ur plan to finish madam next neighbor mini poutry be that. E no surprise me
true confession. continue to dey confess your plans.
Posted: at 31-10-2008 09:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 09:31 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 09:29 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:16 PM
i know say na ur plan to finish madam next neighbor mini poutry be that. E no surprise me
true confession. continue to dey confess your plans.

Off point.
Posted: at 31-10-2008 09:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 09:33 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:31 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 09:29 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:16 PM
i know say na ur plan to finish madam next neighbor mini poutry be that. E no surprise me
true confession. continue to dey confess your plans.

Off point.
thank God for accepting say you dey Off point
Posted: at 31-10-2008 09:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 09:37 PM (16 years ago)
(m)
u don dey turn to crazy person, who dey call who dey receive. i say u dey off point, you dey thank god say u win Usa visa. wetin now o boy small small oh. Na for house dem know am wen he go out dem dey call am cray kolo
Posted: at 31-10-2008 09:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 23-09-2011 03:40 PM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 23-09-2011 03:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 23-09-2011 04:08 PM (13 years ago)
(m)
 Kiss

Posted: at 23-09-2011 04:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions