Housewife dies in hotel room during sex (Page 12)

Date: 26-11-2010 5:35 am (14 years ago) | Author: Ayobamy Olawale
1 ... 9 10 11 [12] 13 14
- adebisirasheed at 2-12-2010 07:14 PM (14 years ago)
(m)
wow wonders shall never end
Posted: at 2-12-2010 07:14 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Michro at 2-12-2010 07:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  1-12-2010 03:15 PM
Quote from: Priceless-jewel on  1-12-2010 08:38 AM
y i go ask michro?

why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol

Na so u dey play ur own love?
Na insult u take dey start ur own love.

Posted: at 2-12-2010 07:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 6-12-2010 07:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Michro on  2-12-2010 07:25 PM
Quote from: kebella on  1-12-2010 03:15 PM
Quote from: Priceless-jewel on  1-12-2010 08:38 AM
y i go ask michro?

why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol

Na so u dey play ur own love?
Na insult u take dey start ur own love.


CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ

Posted: at 6-12-2010 07:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 6-12-2010 07:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  6-12-2010 07:04 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 07:25 PM
Quote from: kebella on  1-12-2010 03:15 PM
Quote from: Priceless-jewel on  1-12-2010 08:38 AM
y i go ask michro?

why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol

Na so u dey play ur own love?
Na insult u take dey start ur own love.


CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ
Hehehehe
U don dey make shakara now abi?
If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye.

Posted: at 6-12-2010 07:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 6-12-2010 08:22 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Michro on  6-12-2010 07:12 PM
Quote from: kebella on  6-12-2010 07:04 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 07:25 PM
Quote from: kebella on  1-12-2010 03:15 PM
Quote from: Priceless-jewel on  1-12-2010 08:38 AM
y i go ask michro?

why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol

Na so u dey play ur own love?
Na insult u take dey start ur own love.


CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ
Hehehehe
U don dey make shakara now abi?
If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye.



YOU FIT, CHECKOUT MY MAN 4 NP NAAA, HE HUGE NO BE SMALL Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 08:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 6-12-2010 08:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  6-12-2010 08:22 PM
Quote from: Michro on  6-12-2010 07:12 PM
Quote from: kebella on  6-12-2010 07:04 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 07:25 PM
Quote from: kebella on  1-12-2010 03:15 PM
Quote from: Priceless-jewel on  1-12-2010 08:38 AM
y i go ask michro?

why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol

Na so u dey play ur own love?
Na insult u take dey start ur own love.
CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ
Hehehehe
U don dey make shakara now abi?
If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye.
YOU FIT, CHECKOUT MY MAN 4 NP NAAA, HE HUGE NO BE SMALL Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Who be ur man?
Tell me na.

Posted: at 6-12-2010 08:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 12-12-2010 03:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Michro on  6-12-2010 08:24 PM
Quote from: kebella on  6-12-2010 08:22 PM
Quote from: Michro on  6-12-2010 07:12 PM
Quote from: kebella on  6-12-2010 07:04 PM
Quote from: Michro on  2-12-2010 07:25 PM
Quote from: kebella on  1-12-2010 03:15 PM
Quote from: Priceless-jewel on  1-12-2010 08:38 AM
y i go ask michro?

why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol

Na so u dey play ur own love?
Na insult u take dey start ur own love.
CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ
Hehehehe
U don dey make shakara now abi?
If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye.
YOU FIT, CHECKOUT MY MAN 4 NP NAAA, HE HUGE NO BE SMALL Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Who be ur man?
Tell me na.



YOU WAN B D 1ST TO NO ABI. AMEBO, WAIT TIL MY WEDDING INVITATION IS OUT, OK?Huh?Huh???

Posted: at 12-12-2010 03:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lomo1st at 13-12-2010 12:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: juleshotluv on 26-11-2010 08:27 AM
Quote from: Emmandazie on 26-11-2010 08:15 AM
Quote from: kebella on 26-11-2010 05:39 AM
serve her right. who know for how long she's been cheating on her husband. bless your soul

Pleased to hear a woman remark as such against fellow woman. If only all couples; men and women, could stop cheating.........what a beautiful world we could have!

you are right about that..

Meanwhile, where is KW with her Leviticus 20:10? Huh? Tongue
  hmmmm! magun in reverse order

Posted: at 13-12-2010 12:47 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- manu4real at 13-12-2010 05:58 PM (14 years ago)
(m)
na wah o.
Posted: at 13-12-2010 05:58 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- wickedman at 2-02-2011 08:39 PM (14 years ago)
(m)
the wages of sin is death
Posted: at 2-02-2011 08:39 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- bhl72 at 4-02-2011 09:13 AM (14 years ago)
(m)
pity... a lesson for others
Posted: at 4-02-2011 09:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 4-02-2011 09:15 AM (14 years ago)
(f)
HMMMMM
Posted: at 4-02-2011 09:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Merlin at 24-05-2011 05:03 PM (13 years ago)
(m)
-
Posted: at 24-05-2011 05:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MBLUE at 24-05-2011 09:01 PM (13 years ago)
(f)
reat in peace
Posted: at 24-05-2011 09:01 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- chakamaroon at 23-06-2011 01:34 PM (13 years ago)
(m)
no pity for the shameless 'n' cheats becos we should know that
whatever coin one takes for shopping,
same coin shall the person use in his/her
purchases...the way things are going,I am beginning to suspect
something being wrong somewhere...but for now I wont say a word,
until I finsh my investigations.
   meanwhile my beer is getting hot..wanna go take a sip pals.
Posted: at 23-06-2011 01:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dukkieson at 24-06-2011 12:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 26-11-2010 08:55 AM
Dis story makes me laff


U mean she really died?

She really lied.
Posted: at 24-06-2011 12:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- collinsugo at 24-06-2011 02:44 AM (13 years ago)
(m)
REST IN PEACES ES WOMAN
Posted: at 24-06-2011 02:44 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- oset801 at 24-06-2011 02:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 26-11-2010 05:39 AM
serve her right. who know for how long she's been cheating on her husband. bless your soul
HMMNNNNNN!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! U TOO NA THE WAY YOU ARE IN THIS YOUR PROFILE PICS I DON'T THINK ONLY ONE MAN CAN SATISFY YOU OOOOO, ABEG MAKE UNA HELP US .
Posted: at 24-06-2011 02:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- frayobkk at 24-06-2011 05:42 AM (13 years ago)
(m)
that man most be kingkong

Posted: at 24-06-2011 05:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rosejoyful at 24-06-2011 11:18 AM (13 years ago)
(f)
na wao may help us woman, pls listening to ur self for once
Posted: at 24-06-2011 11:18 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions