blessedme at 26-11-2010 11:09 AM (14 years ago) (f)
Na wetin sef huh? man buy woman cloth una go call am mugu or maga e buy motor, laptop, shoe or anything una go give am mugu or maga All of una wey dey call fellow men mugu/maga which of una never fall mugu/maga for woman b4 if u no say u never fall mugu/maga for woman b4 raise ya hand up
Post Reply
Posted: at 26-11-2010 11:09 AM (14 years ago) | Hero
blessedme at 26-11-2010 12:12 PM (14 years ago) (f)
dudes pls be d first to throw stone if u are not guilty of d offence
Posted: at 26-11-2010 12:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply terdue at 26-11-2010 12:22 PM (14 years ago) (m)
for the first time in my life am about to fall mugu.but i won't
Posted: at 26-11-2010 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply sophiebaby at 26-11-2010 12:23 PM (14 years ago) (f)
i raise my hands up first
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 26-11-2010 12:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply macgreat at 26-11-2010 12:23 PM (14 years ago) (m)
Na wetin sef huh? man buy woman cloth una go call am mugu or maga e buy motor, laptop, shoe or anything una go give am mugu or maga All of una wey dey call fellow men mugu/maga which of una never fall mugu/maga for woman b4if u no say u never fall mugu/maga for woman b4 raise ya hand up
I have never fall into MUGU-ness before and never will.
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 26-11-2010 12:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply xter at 26-11-2010 12:25 PM (14 years ago) (m)
Mugu or no mugu
Ladies sef na beggar.....filthy one sef
Here comes d Great King Xtervaganza
Posted: at 26-11-2010 12:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply blessedme at 26-11-2010 12:27 PM (14 years ago) (f)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Posted: at 26-11-2010 12:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply macgreat at 26-11-2010 12:28 PM (14 years ago) (m)
Mugu or no mugu Ladies sef na beggar.....filthy one sef
LOL. . .
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 26-11-2010 12:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply macgreat at 26-11-2010 12:31 PM (14 years ago) (m)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 26-11-2010 12:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply blessedme at 26-11-2010 12:36 PM (14 years ago) (f)
xter u never fall b4?
infact all dudes na mugu/maga especially for dis NP wey dem dey form
Posted: at 26-11-2010 12:36 PM (14 years ago) | Hero
Reply xter at 26-11-2010 12:37 PM (14 years ago) (m)
And all dem gals wey dey do shakara here n beggar abi?
Abi no be una dey beg for fone/r.cards?
Here comes d Great King Xtervaganza
Posted: at 26-11-2010 12:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply oyindabty at 26-11-2010 12:38 PM (14 years ago) (f)
@ poster let d sleepin dog lye
Posted: at 26-11-2010 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply shaoyang at 26-11-2010 12:40 PM (14 years ago) (m)
Na rocck me sef go throw cos as i dey concerned if sey i don buy twice 4 babe na him be sey babes
don buy more than 80 times for me, thank goodness my luv is not made in naija.
Posted: at 26-11-2010 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply blessedme at 26-11-2010 01:59 PM (14 years ago) (f)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]
guy u harsh oo
Posted: at 26-11-2010 01:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply teeco at 26-11-2010 02:01 PM (14 years ago) (m)
women don dey vex Ooo
you know sey December ba injurytime for them
Posted: at 26-11-2010 02:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply valleydust at 26-11-2010 02:06 PM (14 years ago) (m)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]
guy u harsh oo
them fink say dem fi shit us?
Posted: at 26-11-2010 02:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
i raise my hands up first
i know sey na ur hand go dey up first........ u wey don send many men back to their village
Posted: at 26-11-2010 02:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply teeco at 26-11-2010 02:12 PM (14 years ago) (m)
ok
Posted: at 26-11-2010 02:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply macgreat at 26-11-2010 02:16 PM (14 years ago) (m)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]
guy u harsh oo
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 26-11-2010 02:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply macgreat at 26-11-2010 02:17 PM (14 years ago) (m)
MG u never buy gifts, take woman out b4 or give woman money b4?
Gift - No
Money - No
Take out - Yep. . . No take aways[ she most finish ham for my present]
guy u harsh oo
them fink say dem fi shit us?
Dem no know say we don turn
Ronado
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 26-11-2010 02:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply