Who say your trouble is missing, dont warn me, go to police station go write police report say u get trouble wey dem dey find for you.
Posted: at | |
Quote from: rezimero on 5-11-2008 07:59 PM Quote from: grin_genius4lif on 5-11-2008 07:48 PM lol, rezimero well done. go sit down. i think na you dey find my trouble now abi? i dey warn u ohWho say your trouble is missing, dont warn me, go to police station go write police report say u get trouble wey dem dey find for you.
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 5-11-2008 08:04 PM Quote from: rezimero on 5-11-2008 07:59 PM Quote from: grin_genius4lif on 5-11-2008 07:48 PM lol, rezimero well done. go sit down. i think na you dey find my trouble now abi? i dey warn u ohWho say your trouble is missing, dont warn me, go to police station go write police report say u get trouble wey dem dey find for you.
| |||||
Its not for free. I jump and pass. Dont worry I will sell you to Alameshigba now he's doing Busy body fans club. they need peeps lyk you. you will resume over there Reply
| |||||
Haha. Una don start??? Reply
| |||||
nah Rezimero is my padi... Its just screen error we have been together in Aso rock since last month Reply![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 7-11-2008 06:38 PM nah Rezimero is my padi... Its just screen error we have been together in Aso rock since last month no be me and you. your aso rock for ajegunle abi? ![]()
| |||||
never been there? probably you bring up another joke that clearly describe the interior of ajegunle and suburbs. I will expect that... its an assignment Reply
| |||||
Grin!!! U dey yarn sha... Reply
| |||||
why i no go blow, is there anything like green white green for the world? Reply
| |||||
Carry go ooh!!! Reply
| |||||
anybody wey dey follow your talk go confuse b4 you start :'( :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:38 PM anybody wey dey follow your talk go confuse b4 you start :'( :'( :'( :'( :'( Dat is why dem say "follow who no road" LOL
| |||||
e get road wey grin dey follow? Reply
| |||||
your head on ya neck. u see road for inside that topic "oga and gateman" u no follow madam road. Na God road me i dey follow. na so u do for Mr wally. one day monkey go go market he no go return. Reply
| |||||
WOW!!!!!!!!!!!!!!! Replyguys come on this is what gurls are supposed to be doing now y'all grown ass men don take ova, abi? nawa 4 una oooo @grin_.......whatever u beta surrender or these guys will tear u apart i no deyooooooo, this is supposed to be fun make una make peace nobi pieces......................lol
| |||||
Quote from: e4ma on 11-11-2008 12:00 AM WOW!!!!!!!!!!!!!!! guys come on this is what gurls are supposed to be doing now y'all grown ass men don take ova, abi? nawa 4 una oooo @grin_.......whatever u beta surrender or these guys will tear u apart i no deyooooooo, this is supposed to be fun make una make peace nobi pieces......................lol hahahahaaa.. GROWN ASS MEN? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
make una declare fasting and praying for grin make e change Reply
| |||||
Amen!!! Reply
| |||||
is it change like wen u buy something you collect change? ok i will give the remaining change to you..he fit help you in your dry fasting....Peace unto my respecters Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 07:25 PM is it change like wen u buy something you collect change? ok i will give the remaining change to you..he fit help you in your dry fasting....Peace unto my respecters e be like say your head is all messed up
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)