
Posted: at | |
![]()
| |||||
Quote from: keneson on 29-11-2010 12:36 AM dont be pissed off dear.naked poer is still in control in africa THE IDIOT IS A VERY BIG FOOL AND MORE DISGRACE TO HIS ALREADY DISGRACED FAMILY, WELLCOME BACk TO NIGERIA YOU FOOL!!!!
| |||||
Quote from: EMEKA9JA on 30-11-2010 12:40 PM 1day they will mess with the wrong person and they will regrete it dearly....please ministers governors presidents,u guys should give your children proper home training.please...if u like be minister pikin or president pikin,you beat my sister or wife like dat,i go come after u..after all dem same we all get 5mins madness in us...a word is enof 4 de rich..... ![]() Emeka na true u talk, one dey dem go mess with the wrong Head............ even the stupid girls when the mumu carry go bar no fit tell him to liv the girl, to even kill those kind guys no even hard, na to use one fine girl take set am up the following day the girl go bring am come hotel, u just wast am post the head to give his dad!!! STUPID PEOPLE
| |||||
ok Reply
| |||||
uselesss fada bastard pikin ............. Reply
| |||||
Quote from: hayweezy on 30-11-2010 03:38 PM uselesss fada bastard pikin ............. you mean fat bastard? lol
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 30-11-2010 02:48 PM ok blings how far na, ok 4 watin lol
| |||||
reading and laughing. Reply
| |||||
All of una na toothless bull dog. una just dey make noise. maybe the guy and the girl don become very good friends una dey here dey shout. Reply
| |||||
Quote from: Commonsense on 30-11-2010 11:56 PM All of una na toothless bull dog. una just dey make noise. maybe the guy and the girl don become very good friends una dey here dey shout. ok my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
i pity this nation. i pity the poor, lowly etc. Reply
| |||||
Quote from: kebella on 1-12-2010 12:02 AM Quote from: Commonsense on 30-11-2010 11:56 PM All of una na toothless bull dog. una just dey make noise. maybe the guy and the girl don become very good friends una dey here dey shout. ok Mr. Commonsense, it is obvious that you lack commonsense. The issue here is not about the victim and suspect becoming friends. It is about lawlessness in Nigeria and how people who steal our money use it to raise iresponsible children. Crminals like Madueke have destroyed Nigeria and subjected so many Nigerians to abject poverty and some of their victims have died. Mr. no sense (Commonsense), if you look at the recent UN report, you will know that the life expectancy in Nigeria has now dropped to 48 years. If this is not disheartening to you little scumbag, it is to me and the cause of this is crooks like Madueke who continue to enrich themselves at the expense of hungry and innocent Nigerians. Mr. Commonsense. I am ashemed of people like you and I do not know how you sleep at night. You probably sleep and snore because you have no consciense.
| |||||
reading Reply
| |||||
Quote from: prince316 on 30-11-2010 02:43 PM Quote from: EMEKA9JA on 30-11-2010 12:40 PM 1day they will mess with the wrong person and they will regrete it dearly....please ministers governors presidents,u guys should give your children proper home training.please...if u like be minister pikin or president pikin,you beat my sister or wife like dat,i go come after u..after all dem same we all get 5mins madness in us...a word is enof 4 de rich..... ![]() Emeka na true u talk, one dey dem go mess with the wrong Head............ even the stupid girls when the mumu carry go bar no fit tell him to liv the girl, to even kill those kind guys no even hard, na to use one fine girl take set am up the following day the girl go bring am come hotel, u just wast am post the head to give his dad!!! STUPID PEOPLE make una free this kid naaaaaa, na over feeding na him dey worry am, if not for our tax by now he dey park dey work my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Chei.................... abi d girl no see bottle take break d mumu head? If na me, as I get d 1st slap, I 4 scatter d table where those em expensive drinks dey then I break em head by d time em see blood, em go no sey everibody no me d same. Idiot. Reply
| |||||
Quote from: kebella on 1-12-2010 08:08 AM Quote from: prince316 on 30-11-2010 02:43 PM Quote from: EMEKA9JA on 30-11-2010 12:40 PM 1day they will mess with the wrong person and they will regrete it dearly....please ministers governors presidents,u guys should give your children proper home training.please...if u like be minister pikin or president pikin,you beat my sister or wife like dat,i go come after u..after all dem same we all get 5mins madness in us...a word is enof 4 de rich..... ![]() Emeka na true u talk, one dey dem go mess with the wrong Head............ even the stupid girls when the mumu carry go bar no fit tell him to liv the girl, to even kill those kind guys no even hard, na to use one fine girl take set am up the following day the girl go bring am come hotel, u just wast am post the head to give his dad!!! STUPID PEOPLE make una free this kid naaaaaa, na over feeding na him dey worry am, if not for our tax by now he dey park dey work
| |||||
but seriously it doesnt make sense,because what d ever ur father has is 4 him n shouldnt be depended on,looked-foward 2 by his children ,but strivin hard 2 get urs 2 add to it.And parents should stop spoiling their children with money,by giving them what they want and not what they need Reply
| |||||
Quote from: bomsiluv on 1-12-2010 08:12 AM Chei.................... abi d girl no see bottle take break d mumu head? If na me, as I get d 1st slap, I 4 scatter d table where those em expensive drinks dey then I break em head by d time em see blood, em go no sey everibody no me d same. Idiot. FREE HIM ABEG, HE NEVER GROW my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
GOOD FOR BOTH OF THEM,THE INCIDENT HAPPEN IN WRONG AND BAD ENVIRONMENT.SO, LET US NOT SAY ANYTHING ABOUT THAT HERE. CAN SOME ONE POST THE LATEST NEWS ABOUT NIGERIA POLITICS FOR 2011 ELECTION HERE? PLS WE NEED TO BE MORE UPDATED IN DIASPORA.THANKS Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)