Soft and Hard (Page 2)

Date: 01-12-2010 11:23 am (13 years ago) | Author: Criss
1 [2] 3
- omotoyosolabisi at 1-12-2010 12:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  1-12-2010 12:36 PM
Terry she u fit cope the two of us

i no greedy like toyosi

bt she u go fit cope sha

make ur own no be like d on wey dey for metro wey chop hot sex come die oooo



wetin be your problem sef, i tell u say no chance for u, y u dey cry up n down
Posted: at 1-12-2010 12:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 1-12-2010 12:51 PM (13 years ago)
(m)
hahahahaha   .... going back to room 419
Posted: at 1-12-2010 12:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 12:53 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahahhaha
the woman need strong prick wey fit lash well

Posted: at 1-12-2010 12:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 1-12-2010 12:56 PM (13 years ago)
(m)
sophie,no be u be d woman?abeg i dey room 911

Posted: at 1-12-2010 12:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 12:58 PM (13 years ago)
(f)
dat room na police room, i no dey show

Posted: at 1-12-2010 12:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 1-12-2010 01:04 PM (13 years ago)
(m)
hehehe ok make i change room.so ur ehh(u knw now)small as ur eyes abeg i dey room 504

Posted: at 1-12-2010 01:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 1-12-2010 01:06 PM (13 years ago)
(f)
go room 501 i dey come

Posted: at 1-12-2010 01:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 1-12-2010 01:12 PM (13 years ago)
(m)
ok i dey wait 4 u 4 room 501 but u sure say ur ehh small?

Posted: at 1-12-2010 01:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 1-12-2010 01:14 PM (13 years ago)
(m)
sophie u no dey come my room? .... i say i dey room 419
Posted: at 1-12-2010 01:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 1-12-2010 01:19 PM (13 years ago)
(m)
ur room na yahoo yahoo room.

Posted: at 1-12-2010 01:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 1-12-2010 01:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 12:58 PM
dat room na police room, i no dey show


no mind the guy

Quote from: terryworld on  1-12-2010 01:19 PM
ur room na yahoo yahoo room.


terry u dey craze ooo .... why u dey put carri for my sand na?
Posted: at 1-12-2010 01:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 1-12-2010 01:32 PM (13 years ago)
(m)
Old joke

Posted: at 1-12-2010 01:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 1-12-2010 01:39 PM (13 years ago)
(m)
xter.el madrid 4 life.

Posted: at 1-12-2010 01:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 1-12-2010 01:40 PM (13 years ago)
(m)
Hala madrid Grin Grin Grin


barca na our pikin na

Posted: at 1-12-2010 01:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 1-12-2010 01:44 PM (13 years ago)
(m)
hehehe me i don see am.no mind dem na becos ronaldo and di maria no play.

Posted: at 1-12-2010 01:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 1-12-2010 01:46 PM (13 years ago)
(m)
Dem no play naaa

Na dem hologram dey dia

Posted: at 1-12-2010 01:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 1-12-2010 01:51 PM (13 years ago)
(m)
hehehe and if to say jose dey there dat kind tin no fit happen. Grin

Posted: at 1-12-2010 01:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 1-12-2010 03:10 PM (13 years ago)
(m)
baca beat real mad hands down
Posted: at 1-12-2010 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 1-12-2010 06:07 PM (13 years ago)
(m)
5-1 disgress....na wa oooooo

Posted: at 1-12-2010 06:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 1-12-2010 07:12 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 1-12-2010 07:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3