Type of Mess (Page 6)

Date: 01-12-2010 12:59 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 3 4 5 [6]
- Lizzie4Shizzie at 29-12-2010 02:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 26-12-2010 10:26 AM
@lizzie,
just joking,
pls dont be annoyed
im sorry
ok?
 Cheesy
Its okay..Evn 4got U sed dat..hehe..Me no dey kip thngs 4 mind ooo :-)..hw r u doin??..I got my christmas gift 4rm my momma yday bt If i talk naw..U go dey say I dey showoff or dey lie...Nyway..Hope ur christmas waz nyc :-) Kiss
Posted: at 29-12-2010 02:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- enoeno at 29-12-2010 02:46 PM (13 years ago)
(f)
na becos u neva come ma house thats why u dey mess.

which kind medicine u get for house wey go fit stop pam apart from .......................... and i no need dam
Posted: at 29-12-2010 02:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 29-12-2010 11:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: enoeno on 29-12-2010 01:39 PM
abeg who go help me i don dey mess since i no fit stop again wetin cause am?Huh?Huh?Huh?Huh??

ok
u know wetin u go do?

make u stop to dey chop beans wey don sawa
 Grin

Posted: at 29-12-2010 11:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-12-2010 11:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 29-12-2010 02:36 PM
Quote from: Skypon2002 on 26-12-2010 10:26 AM
@lizzie,
just joking,
pls dont be annoyed
im sorry
ok?
 Cheesy
Its okay..Evn 4got U sed dat..hehe..Me no dey kip thngs 4 mind ooo :-)..hw r u doin??..I got my christmas gift 4rm my momma yday bt If i talk naw..U go dey say I dey showoff or dey lie...Nyway..Hope ur christmas waz nyc :-) Kiss


yaaa nice xmas celebration,.... wat abt urs?
so happy u have 4given me!!!!!!!!!
 Kiss Kiss

Posted: at 29-12-2010 11:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-12-2010 11:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: enoeno on 29-12-2010 02:46 PM
na becos u neva come ma house thats why u dey mess.

which kind medicine u get for house wey go fit stop pam apart from .......................... and i no need dam

the medicine dey long and ee dey get cap for him head
if him chook u the injection for ur nyash or the other side,
u no go mess again
 Smiley Smiley Smiley

Posted: at 29-12-2010 11:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 29-12-2010 11:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: enoeno on 29-12-2010 02:46 PM
na becos u neva come ma house thats why u dey mess.

which kind medicine u get for house wey go fit stop pam apart from .......................... and i no need dam
apart 4rm what?na that apart 4rm be d only medicine.

Posted: at 29-12-2010 11:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-06-2011 04:18 PM (12 years ago)
(f)
Terry ur mess still dey smell hia

Posted: at 22-06-2011 04:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 22-06-2011 04:56 PM (12 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool Cool Cool

Posted: at 22-06-2011 04:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 23-06-2011 12:04 AM (12 years ago)
(m)
yeye mess
Posted: at 23-06-2011 12:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-06-2011 12:42 PM (12 years ago)
(m)
sophie, u don come dey mess for here again? Angry Angry Angry

which kind food u dey chop?

Posted: at 23-06-2011 12:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lekks at 23-06-2011 02:06 PM (12 years ago)
(f)
buuuummmmmmmm!!!
Posted: at 23-06-2011 02:06 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- at 23-06-2011 09:01 PM (12 years ago)
 Undecided
Posted: at 23-06-2011 09:01 PM (12 years ago) |
Reply
- deguzman at 24-06-2011 11:14 AM (12 years ago)
(m)
abed make una no shit as una dey mess
Posted: at 24-06-2011 11:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-06-2011 02:44 PM (12 years ago)
 Roll Eyes
Posted: at 24-06-2011 02:44 PM (12 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 24-06-2011 02:53 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
if person shit for here, na that one go make me beat person for here  Angry Angry Angry

Posted: at 24-06-2011 02:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6]