Type of Mess (Page 4)

Date: 01-12-2010 12:59 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 3 [4] 5 6
- terryworld at 15-12-2010 12:39 PM (14 years ago)
(m)
mess industry

Posted: at 15-12-2010 12:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-12-2010 01:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 15-12-2010 12:27 PM
chai God av mercy oo

have mercy on who?

Posted: at 15-12-2010 01:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-12-2010 01:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 15-12-2010 12:39 PM
mess industry
omo
na for here mess finish

Posted: at 15-12-2010 01:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 16-12-2010 04:08 PM (14 years ago)
(f)
una still dey mess?
Posted: at 16-12-2010 04:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 16-12-2010 05:03 PM (14 years ago)
(m)
nna men  ..... wetin dey smell here?
Posted: at 16-12-2010 05:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 16-12-2010 05:23 PM (14 years ago)
(f)
Reading
Posted: at 16-12-2010 05:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-12-2010 05:46 PM (14 years ago)
(m)
wakraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Posted: at 16-12-2010 05:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abey_81 at 16-12-2010 05:47 PM (14 years ago)
(m)
Puuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu
Posted: at 16-12-2010 05:47 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- emmajenic1 at 16-12-2010 11:47 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmmmmm......
And they tell me say make i no branch this place today oh!!!!
We don't mess where i come from!!!
Posted: at 16-12-2010 11:47 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Lizzie4Shizzie at 17-12-2010 12:52 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  1-12-2010 01:34 PM
ok make i comot cos here na mess headquater..lol
lol!
Mess headquarter..shey?..lwkmd!!
Posted: at 17-12-2010 12:52 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 17-12-2010 09:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 16-12-2010 04:08 PM
una still dey mess?
huh continuous messing ooo
them no wan stop
 Grin Grin

Posted: at 17-12-2010 09:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-12-2010 09:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 16-12-2010 05:03 PM
nna men  ..... wetin dey smell here?
na sophie mess
 Grin

Posted: at 17-12-2010 09:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-12-2010 09:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 16-12-2010 05:23 PM
Reading
just read ooo
but no mess 4 here
 Grin Grin

Posted: at 17-12-2010 09:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-12-2010 09:58 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 16-12-2010 05:46 PM
wakraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

this kind mess dey make person sleep
 Grin Grin Grin Grin


Quote from: Abey_81 on 16-12-2010 05:47 PM
Puuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu

this one dey make person wake up from sleep
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-12-2010 09:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-12-2010 10:00 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emmajenic1 on 16-12-2010 11:47 PM
hmmmmmmmmmmmmmmmm......
And they tell me say make i no branch this place today oh!!!!
We don't mess where i come from!!!

huh

where do u come from?

na una type mess pass
 Grin Grin Grin

u no see ur nyash?
na so so so mess na him full am
 Grin Grin

Posted: at 17-12-2010 10:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-12-2010 10:02 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 17-12-2010 12:52 AM
Quote from: terryworld on  1-12-2010 01:34 PM
ok make i comot cos here na mess headquater..lol
lol!
Mess headquarter..shey?..lwkmd!!

u still dey?
mess go kill u oooo

me i don waka

Posted: at 17-12-2010 10:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 19-12-2010 09:51 PM (14 years ago)
(m)
Fi
Posted: at 19-12-2010 09:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 19-12-2010 11:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 19-12-2010 09:51 PM
Fi
dis ur mess na 1min silent

Posted: at 19-12-2010 11:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 02:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 10:02 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 17-12-2010 12:52 AM
Quote from: terryworld on  1-12-2010 01:34 PM
ok make i comot cos here na mess headquater..lol
lol!
Mess headquarter..shey?..lwkmd!!

u still dey?
mess go kill u oooo

me i don waka

My laptop has been freezing all morning. all my pix, videos nd evrythng else wey dey my system don delete automatically!!..na wa o...U people shuld stop it oooo!!! Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 20-12-2010 02:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2010 09:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:38 PM
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 10:02 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 17-12-2010 12:52 AM
Quote from: terryworld on  1-12-2010 01:34 PM
ok make i comot cos here na mess headquater..lol
lol!
Mess headquarter..shey?..lwkmd!!

u still dey?
mess go kill u oooo

me i don waka

My laptop has been freezing all morning. all my pix, videos nd evrythng else wey dey my system don delete automatically!!..na wa o...U people shuld stop it oooo!!! Angry Angry Angry Angry Angry

commot jare no be for cyber cafe wey i see u that day u dey browse?
now u com dey tell us say u get laptop

no just talk am again oooooo
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 20-12-2010 09:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6

Featured Discussions