Type of Mess (Page 5)

Date: 01-12-2010 12:59 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 3 4 [5] 6
- terryworld at 20-12-2010 11:03 PM (13 years ago)
(m)
hehehehehe

Posted: at 20-12-2010 11:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 11:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 09:29 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:38 PM
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 10:02 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 17-12-2010 12:52 AM
Quote from: terryworld on  1-12-2010 01:34 PM
ok make i comot cos here na mess headquater..lol
lol!
Mess headquarter..shey?..lwkmd!!

u still dey?
mess go kill u oooo

me i don waka

My laptop has been freezing all morning. all my pix, videos nd evrythng else wey dey my system don delete automatically!!..na wa o...U people shuld stop it oooo!!! Angry Angry Angry Angry Angry

commot jare no be for cyber cafe wey i see u that day u dey browse?
now u com dey tell us say u get laptop

no just talk am again oooooo
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Wats d big deal in owning a laptop , so i dnt undrstand y i shuld lie about sumthng lik dat..Abeg joooo..Its u dat knw Skypon...nd dis is hw dey'll catch ur lying ass..wer u c me???..lol..Oniro!...mind ur self!!! Angry Angry Angry Angry
Posted: at 20-12-2010 11:06 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 26-12-2010 10:26 AM (13 years ago)
(m)
@lizzie,
just joking,
pls dont be annoyed
im sorry
ok?
 Cheesy

Posted: at 26-12-2010 10:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 26-12-2010 10:40 PM (13 years ago)
(f)
i x
Posted: at 26-12-2010 10:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 26-12-2010 10:51 PM (13 years ago)
(m)
creative

Posted: at 26-12-2010 10:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- akabrandy at 27-12-2010 10:20 AM (13 years ago)
(m)
my own na csssssssssssssssssssssss
Posted: at 27-12-2010 10:20 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- zainaim01 at 27-12-2010 06:40 PM (13 years ago)
(f)
fraapapapapa

fuuuuuuuuuuuuuuu
Posted: at 27-12-2010 06:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- aji100 at 27-12-2010 07:37 PM (13 years ago)
(m)
bbbbrrrraaaaaaaaaaaaatttttaaaatttttttttaaaaaaaaabbbbbbbbbboooooooooommmmmm......my kind mess dey last for 3hrs
Posted: at 27-12-2010 07:37 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 07:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: akabrandy on 27-12-2010 10:20 AM
my own na csssssssssssssssssssssss

na this kind of mess na him smell pass oooo
 Grin Cheesy Cheesy

Posted: at 28-12-2010 07:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 07:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: aji100 on 27-12-2010 07:37 PM
bbbbrrrraaaaaaaaaaaaatttttaaaatttttttttaaaaaaaaabbbbbbbbbboooooooooommmmmm......my kind mess dey last for 3hrs

my computer don reboot for this kind of mess
 Grin Grin

Posted: at 28-12-2010 07:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 28-12-2010 07:36 PM (13 years ago)
(m)
una still dey mess?

Posted: at 28-12-2010 07:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 28-12-2010 08:00 PM (13 years ago)
(m)
abeg make i mess my own........tooooooooof toooof tooooof fiiiiiiiiia fiiiiiiiia kwaaaaaaaaaaaaa
Posted: at 28-12-2010 08:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- silkyme at 28-12-2010 08:10 PM (13 years ago)
(f)
dis kin mess fit pregnant woman, pls I'm out out here
 
Posted: at 28-12-2010 08:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 28-12-2010 08:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: silkyme on 28-12-2010 08:10 PM
dis kin mess fit pregnant woman, pls I'm out out here
 
Where u dey go??? cum bakoooooooo.....
i wan messs the one wen go fit remove the pregnancy....
kpraaaaaaaaaaaaaaaaaaak kpraaaaaaak....putuputuputuputuputuputuputu.........
Posted: at 28-12-2010 08:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 10:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 28-12-2010 07:36 PM
una still dey mess?

them still dey chop sawa beans com dey mess anyhow
na so so mess full their belle ooo
 Grin Grin

Posted: at 28-12-2010 10:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 10:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:15 PM
Quote from: silkyme on 28-12-2010 08:10 PM
dis kin mess fit pregnant woman, pls I'm out out here
 
Where u dey go??? cum bakoooooooo.....
i wan messs the one wen go fit remove the pregnancy....
kpraaaaaaaaaaaaaaaaaaak kpraaaaaaak....putuputuputuputuputuputuputu.........
this kind mess go fit spoil womb ooo
 Grin Grin

Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:00 PM
abeg make i mess my own........tooooooooof toooof tooooof fiiiiiiiiia fiiiiiiiia kwaaaaaaaaaaaaa

abeg stop naaaa
 i no fit breathe again
 Grin

Posted: at 28-12-2010 10:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Luvnprince at 29-12-2010 01:35 PM (13 years ago)
(m)
Dere r dif kynd of mess
we have mess-infant
den meeeez-gurls
meezzz-men afta dey don chop brd yam rice nd beans
buh my own na pseee,so silent bt e dey rat.
Posted: at 29-12-2010 01:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- enoeno at 29-12-2010 01:39 PM (13 years ago)
(f)
abeg who go help me i don dey mess since i no fit stop again wetin cause am?Huh?Huh?Huh?Huh??
Posted: at 29-12-2010 01:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 29-12-2010 01:53 PM (13 years ago)
(m)
na becos u neva come ma house thats why u dey mess.

Posted: at 29-12-2010 01:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 29-12-2010 02:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: aji100 on 27-12-2010 07:37 PM
bbbbrrrraaaaaaaaaaaaatttttaaaatttttttttaaaaaaaaabbbbbbbbbboooooooooommmmmm......my kind mess dey last for 3hrs
Lolz..U want commit murder..eh?
Posted: at 29-12-2010 02:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6