Posted: at | |
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 4-11-2008 10:16 PM E don tey wey we hear from REZI last o, abi e don go Akara-school to learn d simple pidgin english? Grin i know say u be im papa make u help answer the question e be like say na the small opportunity dem give take talk na im dey shack u abi. u sure this comment wey you post no be spy you spy am? cos na u be the baba of spying o. i sure say u go even spy the girl name join. but come oh, why e be say na only girl u see spy from? guys no dey the hall?
| |||||
Bros na d sit wey i find myself o na im make me spy the nearest person. But come o spying no b offence o becos na who read serious but who pass na im know book. Reply
| |||||
dat is why is not good to cheat, read and write de little you know Reply
| |||||
thank God say u ask for eraser Reply
| |||||
Quote from: Elaagene on 5-11-2008 10:04 AM dat is why is not good to cheat, read and write de little you know shuo make una see this babe oh. if the little u know no make you pass u go form don for hall dey dull yourself? abeg wiseup naija no be so oh. na the kpali (certificate) we know how u get am na your own wahala be dat
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 5-11-2008 09:39 AM Bros na d sit wey i find myself o na im make me spy the nearest person. But come o spying no b offence o becos na who read serious but who pass na im know book. spying na your talent b4 na, why e go be crime. I sorry for who send u go school ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na which person side u dey sef? me and elaagene Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 5-11-2008 11:18 AM na which person side u dey sef? me and elaagene na my own side i dey ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Elaagene on 5-11-2008 10:04 AM dat is why is not good to cheat, read and write de little you know If na so u do am, u think sey u for pass common entrance not to talk of JAMB??? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 5-11-2008 04:47 PM Quote from: Elaagene on 5-11-2008 10:04 AM dat is why is not good to cheat, read and write de little you know If na so u do am, u think sey u for pass common entrance not to talk of JAMB??? ![]() ![]() ![]()
| |||||
No b lie sha! bcus heaven help those nigerians dat help themselves and hell accept those who kill themselves...LOL Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-11-2008 05:39 PM No b lie sha! bcus heaven help those nigerians dat help themselves and hell accept those who kill themselves...LOL SIMPLE!!!
| |||||
Quote from: rezimero on 5-11-2008 05:58 PM Quote from: orezo on 5-11-2008 05:39 PM No b lie sha! bcus heaven help those nigerians dat help themselves and hell accept those who kill themselves...LOL SIMPLE!!!SIMPLE!!! as ABC...
| |||||
or 123 Reply
| |||||
una dey form click abi, Reply
| |||||
u wan join? Reply
| |||||
na we dey dominate comedy segment for naijapals Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 5-11-2008 06:30 PM una dey form click abi, U dey ask abi u just dey know??? Which one??? U wan kon dey wahn pesin???
| |||||
haha..hilarous, its not good to copy Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)