ABEG WHO GET ERASER

Date: 01-11-2008 5:49 pm (16 years ago) | Author: Kelvin Junior
[1] 2 3 4
- at 1-11-2008 05:49 PM (16 years ago)
(m)
One day wey i go write JAMB i no too jack sha so when time for english reach i just decide to spy luckily one fine babe just siddon near me she just dey shade dey go without looking up na im i say okpe o na God carry me come siddon near this chic. The girl dey number 79 me dey number 62, i just dey follow am shade dey go. Na im the girl raise head come look me come see wetin i dey do na im she provoke some halla say
"WHAT IT IS, WHY IS U SPYING ME. PLEASE DONT LOOK ME BOOK O! as i hear that english na im i halla for the hall WHO GET ERASER ABEG

Posted: at 1-11-2008 05:49 PM (16 years ago) | Upcoming
- rezimero at 1-11-2008 11:14 PM (16 years ago)
(m)
why u no read?
Posted: at 1-11-2008 11:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 2-11-2008 04:24 PM (16 years ago)
(m)
u know say many things dey guyz mind now na im make me no read
Posted: at 2-11-2008 04:24 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 2-11-2008 05:06 PM (16 years ago)
(f)
you try

Posted: at 2-11-2008 05:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 2-11-2008 07:27 PM (16 years ago)
(m)
how the moderator no con harass you. u got many offenses. ok na joke sha, i for report you
Posted: at 2-11-2008 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-11-2008 10:44 AM (16 years ago)
(m)
Haha. very funny. Na u d girl suppose spy sef. LOL
Posted: at 3-11-2008 10:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 3-11-2008 11:05 AM (16 years ago)
(m)
OLODO jam OLODO
Posted: at 3-11-2008 11:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-11-2008 11:20 AM (16 years ago)
(m)
U go fear fear...
Posted: at 3-11-2008 11:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 3-11-2008 11:33 AM (16 years ago)
(m)
na F*  ( F asterisk) dem go get
Posted: at 3-11-2008 11:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 3-11-2008 09:19 PM (16 years ago)
(m)
REZIMERO na u be the biggest OLODO, becos for JAMB them no dey get F talkless of F* except say na for una bush village dem dey do that one. KPAM
Posted: at 3-11-2008 09:19 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Jboy4shezo at 3-11-2008 09:20 PM (16 years ago)
(m)
REZIMERO na u be the biggest OLODO, becos for JAMB them no dey get F talkless of F* except say na for una bush village dem dey do that one. KPAM
Posted: at 3-11-2008 09:20 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 3-11-2008 09:49 PM (16 years ago)
(m)
F means FAil. Rezimero know what he's saying if he writes number u wont get it.
Posted: at 3-11-2008 09:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 3-11-2008 09:58 PM (16 years ago)
(m)
i know say u dey try to bribe rezimero make im 4 sorry 4 u. ENJOY
Posted: at 3-11-2008 09:58 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 3-11-2008 10:21 PM (16 years ago)
(m)
no noo dont say that i dont pay bribes. he come kneel down for me. i dey try lie sha!!
Posted: at 3-11-2008 10:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-11-2008 02:13 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  3-11-2008 09:20 PM
REZIMERO na u be the biggest OLODO, becos for JAMB them no dey get F talkless of F* except say na for una bush village dem dey do that one. KPAM
bros shay you know say you just match line?
you know book well well na im you dey spy babe for hall? your case ehn who go solve am dem neva born am  Cheesy Wink Grin
Posted: at 4-11-2008 02:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 4-11-2008 04:46 PM (16 years ago)
(m)
to say u dey understand simple pidgin english u for see say i talk say i no jack. well sha i pity u if pidgin english na ur problem to understand. i get the believe say that girl better pass u 100 times
Posted: at 4-11-2008 04:46 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 4-11-2008 05:45 PM (16 years ago)
(m)
hhhhmmmmmmmm. Na wah. hmm.   ahhhhhhhhhh.  hmmm
Posted: at 4-11-2008 05:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- doper at 4-11-2008 05:52 PM (16 years ago)
(m)
hahahahahahahaha very funnnnny
Posted: at 4-11-2008 05:52 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Samsong at 4-11-2008 06:10 PM (16 years ago)
(m)
all dis kyn comments, nah for d joke wey d guy write, abi nah for wetin?
Posted: at 4-11-2008 06:10 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- grin_genius4lif at 4-11-2008 08:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Samsong on  4-11-2008 06:10 PM
all dis kyn comments, nah for d joke wey d guy write, abi nah for wetin?

if you read the comment you see rezimero and Naughty Jboy4shezo arefighting
Posted: at 4-11-2008 08:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions