Posted: at | |
| |||||
i.c Reply
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 2-12-2010 02:35 PM i.c na wetin u c (fumi long time ooooooooooo)
| |||||
i see the business wey e dey do naaaa!!!!! Replyyeah...longtime, hw u dey naaa?
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 2-12-2010 02:49 PM i see the business wey e dey do naaaa!!!!! ma dear i don miss u go everywhere even com ur house bt i no see u, dem say u don pack na where u com pack go nwoooooooooooyeah...longtime, hw u dey naaa? (abeg put ur face mk i feel am oooo)
| |||||
A BEG,MAKE GOD BLESSAM... ReplyUNCLE SCHU...
| |||||
TELL UR FATHER TO KEEP ON.HE WILL SURELY SEE THE LIGHT. ReplyOH YES! SUCCESS WILL COME HIS WAY. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: felixomosexy on 2-12-2010 03:08 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 2-12-2010 02:49 PM i see the business wey e dey do naaaa!!!!! ma dear i don miss u go everywhere even com ur house bt i no see u, dem say u don pack na where u com pack go nwoooooooooooyeah...longtime, hw u dey naaa? (abeg put ur face mk i feel am oooo) ![]() ![]() ![]() I go put my face, but no b now!!!....make i get peace small first!!! ![]()
| |||||
i need ur face.. Reply![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
eeeee yaaaa Replyi dey sorry 4 ur papa ooo anyway ee go better one day ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ewooo see my father-in-law dey hawk plantain oo.i go do sumtin one day,u hear? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry no worry ReplyYou know im a big girl I wil help you to polish your father inlaw
| |||||
ok make i hope so now.lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
very dry Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: UncleSchu on 2-12-2010 03:14 PM TELL UR FATHER TO KEEP ON.HE WILL SURELY SEE THE LIGHT. tank u, tank u, amen & amen OH YES! SUCCESS WILL COME HIS WAY. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ma dear i don miss u go everywhere even com ur house bt i no see u, dem say u don pack na where u com pack go nwooooooooooo (abeg put ur face mk i feel am oooo) [/quote] hahahahahahaha....i pack go the next street naaa...... ![]() ![]() ![]() I go put my face, but no b now!!!....make i get peace small first!!! ![]() [/quote] na who dey disturb ur peace if u put ur face tel me nwooooooooooooooooooooo let me no wht i ill do ohooooo
| |||||
Quote from: terryworld on 3-12-2010 08:26 AM ewooo see my father-in-law dey hawk plantain oo.i go do sumtin one day,u hear? wen ill d one day com eheee, am binging to suspect uooooooooooooooooo
| |||||
lolz Replymy regards to your family
| |||||
Quote from: felixomosexy on 3-12-2010 11:50 AM ma dear i don miss u go everywhere even com ur house bt i no see u, dem say u don pack na where u com pack go nwooooooooooo (abeg put ur face mk i feel am oooo) ![]() ![]() ![]() I go put my face, but no b now!!!....make i get peace small first!!! ![]() [/quote] na who dey disturb ur peace if u put ur face tel me nwooooooooooooooooooooo let me no wht i ill do ohooooo [/quote] hehehehehe....no worry, nothing do uuuuuuu
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot