Posted: at | |
| |||||
Quote from: qunodinga on 3-12-2010 11:58 AM lolz tank you oooo dey ill hear my regards to your family
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 12:12 PM Quote from: felixomosexy on 3-12-2010 11:50 AM ma dear i don miss u go everywhere even com ur house bt i no see u, dem say u don pack na where u com pack go nwooooooooooo (abeg put ur face mk i feel am oooo) ![]() ![]() ![]() I go put my face, but no b now!!!....make i get peace small first!!! ![]() [/quote] hehehehehe....no worry, nothing do uuuuuuu [/quote] u no say i no go ever go warri nw
| |||||
hehehehehe...okies Reply
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 11:30 AM ok POUR WATER
| |||||
Quote from: plainheart on 3-12-2010 12:24 PM But why U papa come yellow pass U na? na Abuja sun mk i blackooooooo be4 i yellow lk yellow fever
| |||||
Quote from: silkyme on 3-12-2010 12:32 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 11:30 AM ok POUR WATER
| |||||
Quote from: jtcrest on 3-12-2010 10:51 AM very dry POUR WATER
| |||||
Quote from: silkyme on 3-12-2010 12:34 PM Quote from: jtcrest on 3-12-2010 10:51 AM very dry POUR WATER
| |||||
Quote from: silkyme on 3-12-2010 12:32 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 11:30 AM ok POUR WATER
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 12:45 PM Quote from: silkyme on 3-12-2010 12:32 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 11:30 AM ok POUR WATERI'm fine oh, only dat I neva C xmas cloth wey b my size & taste, if u c abeg tel me or buy 4 me, mk I cm ur house cm collect am.
| |||||
Quote from: silkyme on 3-12-2010 01:15 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 12:45 PM Quote from: silkyme on 3-12-2010 12:32 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 3-12-2010 11:30 AM ok POUR WATERI'm fine oh, only dat I neva C xmas cloth wey b my size & taste, if u c abeg tel me or buy 4 me, mk I cm ur house cm collect am. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hidden potential Reply
| |||||
ok Reply[/quote] POUR WATER [/quote] hehehehehe...dearie longtime....how re u do I'm fine oh, only dat I neva C xmas cloth wey b my size & taste, if u c abeg tel me or buy 4 me, mk I cm ur house cm collect am. [/quote] No b small tin.oo...na wetin i dey suffer here sef....i neva see my size of cloth n shoe ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() [/quote] guys don enter Xmas wahala, abeg mk u na run 4 40 for nwoooooooooooooooo after Xmas u na cum beg.................... no be small tineooooooooooooooooooooooooooooooooo
| |||||
u and ur father dey try shaaa Reply
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ok don tooooooo much for here... Reply![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
lol Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 3-12-2010 08:26 AM ewooo see my father-in-law dey hawk plantain oo.i go do sumtin one day,u hear? oh boy!no time oooo u better do something fast ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 5-12-2010 07:28 PM lol keep it up?![]() ![]() ![]() hahahahahahahahaaaaaa u bad oooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos