He Said She Said (Page 4)

Date: 02-11-2008 11:21 am (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 2 3 [4] 5
- Toks-E at 2-12-2008 11:53 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 10:43 AM
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 02:45 AM
not funny at all....boring...




he said she said and i said no way
wetin toks dey talk?

u said....grin said....she said....and i said, No way!!!!!!!!!..................... this joke is long and boring

Posted: at 2-12-2008 11:53 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rezimero at 2-12-2008 12:18 PM (15 years ago)
(m)
ok. no way to the joke abi?
Posted: at 2-12-2008 12:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 2-12-2008 11:10 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 12:18 PM
ok. no way to the joke abi?

thats it......the joke is a long boring  shit

the author sef no dey hear say NO LONG TIn

Posted: at 2-12-2008 11:10 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- orezo at 3-12-2008 09:03 AM (15 years ago)
(m)
Long tin??? But its needed sumtimes to make d game sweeter...
Posted: at 3-12-2008 09:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lylawal at 3-12-2008 09:33 AM (15 years ago)
(m)
LOL!
Posted: at 3-12-2008 09:33 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 21-12-2008 04:54 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 11:10 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 12:18 PM
ok. no way to the joke abi?

thats it......the joke is a long boring  shit

the author sef no dey hear say NO LONG TIn

Now toksE or whatever you call urself. You sound more like a broken China record to me... y don't you just get a life

Posted: at 21-12-2008 04:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 21-12-2008 04:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 21-12-2008 04:54 PM
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 11:10 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 12:18 PM
ok. no way to the joke abi?

thats it......the joke is a long boring  shit

the author sef no dey hear say NO LONG TIn

Now toksE or whatever you call urself. You sound more like a broken China record to me... y don't you just get a life
if toks no get life, e no go dey here na
abi which kind life you dey talk?
Posted: at 21-12-2008 04:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 21-12-2008 11:57 PM (15 years ago)
(m)
after life
Posted: at 21-12-2008 11:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-12-2008 04:05 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 11:53 AM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 10:43 AM
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 02:45 AM
not funny at all....boring...




he said she said and i said no way
wetin toks dey talk?

Just like you Toks -E Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

u said....grin said....she said....and i said, No way!!!!!!!!!..................... this joke is long and boring

Posted: at 25-12-2008 04:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-12-2008 04:08 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 21-12-2008 04:58 PM
Quote from: Sillyjokker on 21-12-2008 04:54 PM
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 11:10 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 12:18 PM
ok. no way to the joke abi?

thats it......the joke is a long boring  shit

the author sef no dey hear say NO LONG TIn

Life away from here.
Like Grin genius did...

Now toksE or whatever you call urself. You sound more like a broken China record to me... y don't you just get a life
if toks no get life, e no go dey here na
abi which kind life you dey talk?

Posted: at 25-12-2008 04:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 11:21 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 21-12-2008 11:57 PM
after life
you mean say toks na ghost?
Posted: at 28-12-2008 11:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 02:15 PM (15 years ago)
(m)
No be me tell u o
Posted: at 28-12-2008 02:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:44 PM (15 years ago)
(m)
Na u talk am... I hear am...
Posted: at 28-12-2008 03:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 03:54 PM (15 years ago)
(m)
I no talk am o
Posted: at 28-12-2008 03:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:57 PM (15 years ago)
(m)
why u wan deny now... Dem go kill u...
Posted: at 28-12-2008 03:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:01 PM (15 years ago)
(m)
U wan make ghost start dey pursue me
Posted: at 28-12-2008 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:04 PM (15 years ago)
(m)
why u dey fear like dis??? U no be christain???
Posted: at 28-12-2008 04:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:06 PM (15 years ago)
(m)
 Ghost no dey look christain or muslim o.

But i no dey fear sha. I get my pistol
Posted: at 28-12-2008 04:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:09 PM (15 years ago)
(m)
so  u be thief eehn??? Why u dey carry gun dey waka... Abi u be police??? Talk na ooh... Which one??
Posted: at 28-12-2008 04:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:15 PM (15 years ago)
(m)
Na self protection o, me no b thief and I no dey collect 20 naira
Posted: at 28-12-2008 04:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5