Slip of eyes

Date: 02-11-2008 8:34 pm (16 years ago) | Author: Green Genius for Life
- at 2-11-2008 08:34 PM (16 years ago)
(m)
This woman rushed to see her doctor, looking very much worried and all strung out. She rattles off: “Doctor, take a look at me. When I woke up this morning, I looked at myself in the mirror and saw my hair all wiry and frazzled up, my skin was all wrinkled and pasty, my eyes were bloodshot and bugging out, and I had this corpse-like look on my face! What’s WRONG with me, Doctor!?”
The doctor looks her over for a couple of minutes, then calmly says: “Well, I can tell you that there ain’t nothing wrong with your eyesight….

Posted: at 2-11-2008 08:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- rezimero at 2-11-2008 08:38 PM (16 years ago)
(m)
dis na joke? abi u no know wetin dem dey call joke?
Posted: at 2-11-2008 08:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 2-11-2008 08:45 PM (16 years ago)
(m)
I think say na Joke. sorry baby oh bobo
Posted: at 2-11-2008 08:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-11-2008 10:11 AM (16 years ago)
(m)
Wetin be dis???
Posted: at 3-11-2008 10:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 3-11-2008 10:30 AM (16 years ago)
(m)
e be like say dem new install internet connection 4 grin_genius4lif house na im make body dey shack amjust dey type rubbish say na joke
Posted: at 3-11-2008 10:30 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 3-11-2008 11:10 AM (16 years ago)
(m)
ok na!!!
Posted: at 3-11-2008 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 3-11-2008 04:53 PM (16 years ago)
(f)
Abeg no spoil my eyes... wetin be this???

Posted: at 3-11-2008 04:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ifyugwa at 3-11-2008 05:31 PM (16 years ago)
(f)
hope say u no the learn how to crack joke is good shaa to show urself white fowl
Posted: at 3-11-2008 05:31 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 3-11-2008 07:23 PM (16 years ago)
(m)
make una sorry for the guy small. no be im fault Cool Cool Cool
Posted: at 3-11-2008 07:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terry_me at 3-11-2008 09:42 PM (16 years ago)
(m)
na wah for you sha...on top all the thing wey pple dey talk you still want make we dey go hospital for eye treatment wit the stupid picture wey you go put...
Posted: at 3-11-2008 09:42 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- grin_genius4lif at 3-11-2008 09:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: terry_me on  3-11-2008 09:42 PM
na wah for you sha...on top all the thing wey pple dey talk you still want make we dey go hospital for eye treatment wit the stupid picture wey you go put...

Sorry. hope say hospital no come visit you for house sha, ok thank God. Sorry for that pictures i admit the picture isnt good for sight
Posted: at 3-11-2008 09:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 23-09-2011 03:12 PM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 23-09-2011 03:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- collins91 at 11-10-2011 07:19 PM (13 years ago)
(m)
 Angry
Posted: at 11-10-2011 07:19 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply

Featured Discussions