kethey at 8-12-2010 09:13 AM (14 years ago) (f) so wetin u say i do, wey u dey ask wetin happen? Posted: at 8-12-2010 09:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na question dem bin ask bt we don turn am 2 chat room.na only 1 person don answer.lets b realistic,kan u marry some1 u met on niajapajs? Ax 4 me,if i get fond of d person n ends up LOVING d person, Y NT????i go marry am 1 time
it is no big deal but i don't believe in online love....i may have feelings for the person but i will always count it as normal affection and the person as friend...which i will never allow to lead to marriage but just friends Teetee na Mouth yu just Dey... Yu don't Know Tomorrow ok......just saying my view but is happening for real, not all that are liars or fakers......but i dn't believe in it.....
Posted: at 8-12-2010 01:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 8-12-2010 02:53 PM (14 years ago) (m) Abi u dey eye one babe for naija pals , talk make we know Posted: at 8-12-2010 02:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kethey at 8-12-2010 06:09 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 8-12-2010 06:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 8-12-2010 10:50 PM (14 years ago) (m) na question dem bin ask bt we don turn am 2 chat room.na only 1 person don answer.lets b realistic,kan u marry some1 u met on niajapajs? Ax 4 me,if i get fond of d person n ends up LOVING d person, Y NT????i go marry am 1 time
it is no big deal but i don't believe in online love....i may have feelings for the person but i will always count it as normal affection and the person as friend...which i will never allow to lead to marriage but just friends Teetee na Mouth yu just Dey... Yu don't Know Tomorrow ok......just saying my view but is happening for real, not all that are liars or fakers......but i dn't believe in it.....  Yes, for now
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-12-2010 10:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kethey at 9-12-2010 01:31 PM (14 years ago) (f) hmmmm.... Posted: at 9-12-2010 01:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I 4 don marry na bcs u dont make me fall in love that is why i never marry Posted: at 9-12-2010 01:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kethey at 9-12-2010 02:28 PM (14 years ago) (f) who is the lady....i wan no her Posted: at 9-12-2010 02:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
let me think Posted: at 9-12-2010 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
let me think Posted: at 9-12-2010 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U sure say you wan knowwwwwwwwwwww? Posted: at 9-12-2010 02:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kethey at 9-12-2010 02:55 PM (14 years ago) (f) sure, make i know now... Posted: at 9-12-2010 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dupsywilly at 10-12-2010 05:47 AM (14 years ago) (f) i met my husband here and we are happily married now. Posted: at 10-12-2010 05:47 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
i met my husband here and we are happily married now.
Awww.. Good for you Posted: at 10-12-2010 05:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i have already seen my wife na to propose with ring remain oh Posted: at 10-12-2010 06:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Good for you too Posted: at 10-12-2010 06:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i have already seen my wife na to propose with ring remain oh
pay me i will help u do it sir Posted: at 10-12-2010 08:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 10-12-2010 08:13 AM (14 years ago) (m) @ poster i found my woman here. we plan to get married soon.
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 10-12-2010 08:13 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
configay at 10-12-2010 08:21 AM (14 years ago) (m) to me i not bad as far is not lies, then try to chk dat person , some liars are plenty online today, but finally pray concerning it in ur believe, thanks. Posted: at 10-12-2010 08:21 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
waco at 10-12-2010 08:29 AM (14 years ago) (m) i was here
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 10-12-2010 08:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |