the other one said to him.. u sure sey u craze? and he replied i don craze finish oh..
Posted: at | |
the other one said to him.. u sure sey u craze? and he replied i don craze finish oh..
| |||||
hahahahahaha Replyposter u and madmen self,u no go leave dem alone. Anyway 4ny A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
haha. na so oh Reply
| |||||
madmen again? Reply![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
running Reply
| |||||
SPRINTING! Reply
| |||||
hahaha Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na waaa oh! Replysince today, i never see any joke wey make me laff Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Skypon2002 you never see abi you no know wetin go make you laugh? Reply
| |||||
mad people still dey argue Reply
| |||||
Quote from: josiahlawson on 6-12-2010 03:24 PM Skypon2002 you never see abi you no know wetin go make you laugh? the thing be say, i never see any joke wey make me laff i just dey vex since ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
oya go f*ck madwoman,u go laff sote u go faint. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ok u get any mad woman for that una side so that i go come f**k am? Reply![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
why u dey pretend say u knw no their joint ?abeg go b4 them go riot 4 ur head. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
but, i don forget that road wey we follow go there Replyand i go like make me and u go so that u go show me that mad woman wey u tell me say u f**k. so that i go know weather her own go fit make me laff if i finish with her ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
dat means u neva ready to laff now.cos if u wan laff well well,u go the joint wey u dey go b4 any madwoman u c there,na im b say ur own luck don kom. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: chiclef79 on 5-12-2010 02:37 AM two madmen were eating and suddenly one realized they were eating shit and screamed. so na shit i de eat sef!! the other one said to him.. u sure sey u craze? and he replied i don craze finish oh.. hahahahahahahahaha
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)