onyin at 6-12-2010 08:17 PM (13 years ago) (f) but na your fault na@eme
How na..say i fine or say teh boy na fool? Posted: at 6-12-2010 08:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
emepretty at 6-12-2010 08:20 PM (13 years ago) (f) Oyin..why u dey flabbergasted?wink Posted: at 6-12-2010 08:20 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@Michro he bi like say u want make i commot ur teeth abi Posted: at 6-12-2010 08:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
emepretty at 6-12-2010 08:22 PM (13 years ago) (f) chief for shayo villa abi? Posted: at 6-12-2010 08:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 6-12-2010 08:24 PM (13 years ago) (m) @ poster I can see u are a real narrator.
dis gurl is sometine else
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 6-12-2010 08:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@Emepretty no talk again just come inside room lets settle it once and for all Posted: at 6-12-2010 08:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 6-12-2010 08:27 PM (13 years ago) (m) but na your fault na@eme
How na..say i fine or say teh boy na fool? no be matter of fine...most of una wey so called "fine" if una see say a those kind of guys dey eye una na so una go dey form.. forcing the dude to speak in tongue
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 6-12-2010 08:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 6-12-2010 08:29 PM (13 years ago) (m) onyin what happen electric current catch you huh
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 6-12-2010 08:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 6-12-2010 08:33 PM (13 years ago) (f) Oyin..why u dey flabbergasted?wink
I dont think "fool" is a nice comment.You coming on here to post this story and calling him "a fool" is not nice at all.You dont expect us to call him names and start gossiping with you.You dont need to respect people becos they younger,older ,male,female,short or wateva ,but becos they are humans.I hope you get me.I mean no harm. Posted: at 6-12-2010 08:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
samboko at 6-12-2010 08:33 PM (13 years ago) (m) lol..u no see my pic?
I just added you so that i can see your pix....brb Posted: at 6-12-2010 08:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 6-12-2010 08:40 PM (13 years ago) (m) lol..u no see my pic?
how? were u carry padlock lock ur profile..
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 6-12-2010 08:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 6-12-2010 08:40 PM (13 years ago) (m) hehehehehe
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 6-12-2010 08:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 6-12-2010 08:42 PM (13 years ago) (m) Is this one of your books?.like the story you said you write?.well ,passing by.
l Follow yu My Babe
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-12-2010 08:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 6-12-2010 08:43 PM (13 years ago) (m) According to the Girl wey Post dis Thing, na her Friend dem Send Bora Give B4. Now na She return am.......................
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-12-2010 08:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 6-12-2010 08:45 PM (13 years ago) (f) According to the Girl wey Post dis Thing, na her Friend dem Send Bora Give B4. Now na She return am.......................
lol.Chei,soon sumbody go sell Naijapals on Ebay. Posted: at 6-12-2010 08:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 6-12-2010 08:47 PM (13 years ago) (m) According to the Girl wey Post dis Thing, na her Friend dem Send Bora Give B4. Now na She return am.......................
Chairman, liv wetin dem write for moto enta moto abeg
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 6-12-2010 08:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 6-12-2010 08:47 PM (13 years ago) (m) lol hwhwhwhw @onyin ebay ke!
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 6-12-2010 08:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 6-12-2010 08:49 PM (13 years ago) (m) @Emepretty no talk again just come inside room lets settle it once and for all l go like 2 be the Settler oo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-12-2010 08:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 6-12-2010 08:50 PM (13 years ago) (f) lol hwhwhwhw @onyin ebay ke!
dem go sell Naijapals for free.Buy Naijaplas for free and get Nairaland half price. Posted: at 6-12-2010 08:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |