Posted: at | |
Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
xter la lolo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Dagrin wey dey talk lala lolo like u .....shey u wan go join am ni? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
xter la lolo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
na u go la lolo Replyno be me....if u wan la lolo make u la lolo dey go Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Yes, d thirst different as wheat bread diff from Agege bread. ReplySome are too sugary dat u can get JEDIJEDI from it. RUN FRM SWT ONES!
| |||||
bros hw can sum body no d sweet or bitter one? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dem use suger cane do the swit ones ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Unfortunately u need 2 thirst it first b4 u can know. ReplySo Start thirsting here & there my dear & run from swt ones
| |||||
thirst n see ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-12-2010 09:58 AM Quote from: solojaro on 8-12-2010 09:51 AM They do not taste the same, You can not be eating one type of food all the time, I don pass. Solo.. Shiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii manage the soup wey u get even if the soup sour warm am continuosly or u put am palm oil no mata how d pot Bosom (hand) sag, take am to tinker for repairs, or how d pot dirty reach... buy vim wash am.. ![]() No go look for anada fresh soup to chop ![]()
| |||||
Quote from: solojaro on 8-12-2010 12:05 PM Quote from: sophiebaby on 8-12-2010 09:58 AM Quote from: solojaro on 8-12-2010 09:51 AM They do not taste the same, You can not be eating one type of food all the time, I don pass. Solo.. Shiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii manage the soup wey u get even if the soup sour warm am continuosly or u put am palm oil no mata how d pot Bosom (hand) sag, take am to tinker for repairs, or how d pot dirty reach... buy vim wash am.. ![]() No go look for anada fresh soup to chop ![]() then i sorry for the pot wey u buy kip for house the soup wey dey inside go sour tire ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-12-2010 12:10 PM Quote from: solojaro on 8-12-2010 12:05 PM Quote from: sophiebaby on 8-12-2010 09:58 AM Quote from: solojaro on 8-12-2010 09:51 AM They do not taste the same, You can not be eating one type of food all the time, I don pass. Solo.. Shiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii manage the soup wey u get even if the soup sour warm am continuosly or u put am palm oil no mata how d pot Bosom (hand) sag, take am to tinker for repairs, or how d pot dirty reach... buy vim wash am.. ![]() No go look for anada fresh soup to chop ![]() then i sorry for the pot wey u buy kip for house the soup wey dey inside go sour tire ![]() ![]()
| |||||
if u dey warm am well well dn make u chop am well well too ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
xter wetin be ur problem? Reply
| |||||
sophie fear for wht? Reply
| |||||
i can neve fear find girl like u Reply
| |||||
Quote from: manu4real on 8-12-2010 01:20 PM xter wetin be ur problem? e be lyk say shit dey hungry u Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: xter on 8-12-2010 10:54 AM make we talk true here.......no be d same oooo some dey wey be say after u chop am finish u go find cold beer drink and u go sleep..deep sleep i mean But some, if u chop am finish na ampiclox and anti tetanus u go use b4 dem go admit u for hospital heheheeeeeeeeeeeeeeee !! my ribs dey pain me "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
la lolo Replycheck well maybe na TB Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)