GRASS NO DEY THERE? (Page 14)

Date: 04-11-2008 9:14 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 20
- eyenakwaibom at 9-01-2009 05:50 AM (15 years ago)
(m)
na wah oh naija pals,from grass to okocha,because okocha bin dey play ball for grass,no be dat kind grace oh,very soon na ball una go dey talk about,who get two balls n who  get one,lol
Posted: at 9-01-2009 05:50 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Edwizzie at 9-01-2009 05:57 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: eyenakwaibom on  9-01-2009 05:50 AM
na wah oh naija pals,from grass to okocha,because okocha bin dey play ball for grass,no be dat kind grace oh,very soon na ball una go dey talk about,who get two balls n who  get one,lol
Na now i see wetin Segxi dey see for brain.
Posted: at 9-01-2009 05:57 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 02:34 PM (15 years ago)
(m)
watin in they see  na talk na
Posted: at 9-01-2009 02:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toyinomolaja at 9-01-2009 03:01 PM (15 years ago)
(f)
you are something else
Posted: at 9-01-2009 03:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 04:16 PM (15 years ago)
(m)
ha ha ahaaaa i beg telll watin i be.....i  beg make i know now.....
Posted: at 9-01-2009 04:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Phil2 at 9-01-2009 05:19 PM (15 years ago)
(m)
grass no dey there?..hahahaha

@poster..u sure say no b u d man dey asked grass no dey there?..

bt y u come shave everything?..haba
Posted: at 9-01-2009 05:19 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Phil2 at 9-01-2009 05:28 PM (15 years ago)
(m)
@oyin..ds shld b d naijapals joke of d year..
much hugs.. & enuf  Kiss  Kiss  Kiss  Kiss  Kiss Kiss  Kiss   Kiss  Kiss  Kiss  Kiss  Kiss  Kiss plz stop me or else
Posted: at 9-01-2009 05:28 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 05:36 PM (15 years ago)
(m)
na whaooo how many people dey drag oyin now
Posted: at 9-01-2009 05:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 10-01-2009 01:18 AM (15 years ago)
(m)
i be one of dem o

and i go kill anybody
Posted: at 10-01-2009 01:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-01-2009 06:24 AM (15 years ago)
(m)
hhhhhaaaaa kill ke people way they among....... them don suffer be that oooooooo....
Posted: at 10-01-2009 06:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 10-01-2009 06:30 AM (15 years ago)
(m)
yes now
Posted: at 10-01-2009 06:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-01-2009 08:30 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Phil2 on  9-01-2009 05:19 PM
grass no dey there?..hahahaha

@poster..u sure say no b u d man dey asked grass no dey there?..

bt y u come shave everything?..haba

if na me d man ask.. then na u be d lebanese man wey ask question...u wan show say u get mouth abi?

i suppose u should use ur tongue wisely.   Embarrassed
Posted: at 10-01-2009 08:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 11-01-2009 07:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 10-01-2009 08:30 AM
Quote from: Phil2 on  9-01-2009 05:19 PM
grass no dey there?..hahahaha

@poster..u sure say no b u d man dey asked grass no dey there?..

bt y u come shave everything?..haba

if na me d man ask.. then na u be d lebanese man wey ask question...u wan show say u get mouth abi?

oyin no vex jare some people go just dey miss yan.....like say them chop okro soup.....

i suppose u should use ur tongue wisely.   Embarrassed
Posted: at 11-01-2009 07:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 12-01-2009 12:47 PM (15 years ago)
(f)
 Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
Posted: at 12-01-2009 12:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- badorocafela at 12-01-2009 01:02 PM (15 years ago)
(m)
why d guy dey  find grass.abi im lost one
Posted: at 12-01-2009 01:02 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- badorocafela at 12-01-2009 01:05 PM (15 years ago)
(m)
wetin happen
Posted: at 12-01-2009 01:05 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 12-01-2009 06:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 12-01-2009 12:47 PM
Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley

i think say i don make u smile now.......
Posted: at 12-01-2009 06:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-01-2009 07:57 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: badorocafela on 12-01-2009 01:05 PM
wetin happen
why u dey squeeze face like orange wey caterpillar mash?
Posted: at 12-01-2009 07:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-01-2009 09:12 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 12-01-2009 06:04 PM
Quote from: onyinyenaija on 12-01-2009 12:47 PM
Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley

i think say i don make u smile now.......

u try wella...



Posted: at 13-01-2009 09:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-01-2009 07:09 AM (15 years ago)
(f)
heheee... dis joke don win award oh!
Posted: at 20-01-2009 07:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 20