A Lebanese guy working in a company in one the major cities in naija one day went to a brothel to chill off the day's hassles, he bargained with one of the oldies there, while they were about to start ... the lady pull off her clothes completely shaved, the guy looked her and asked in pigin english (the little he learned). The Guy : Grass no dey there? (in accent) The Lady ; stared at him and responded nothing The Guy repeated... Grass no dey there? the Lady screamed ... If u wan do this thing do make u comot here... road wey all man dey pass grass they grow there?... lol
Posted: at 4-11-2008 09:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Jboy4shezo at 4-11-2008 09:29 AM (16 years ago) (m)
who spoil you
Posted: at 4-11-2008 09:29 AM (16 years ago) | Upcoming
Onyi no mind grin_genious, Chelsea field wey dem dey treck, run, spit and play ball on everyday-the grass no comot. Tell grin say the grass still dey grow jare even though na chelsea field...
Posted: at 4-11-2008 03:20 PM (16 years ago) | Newbie
hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there?
Posted: at 5-11-2008 11:49 AM (16 years ago) | Newbie
hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there?
ask the Lebanese guy. na im start everything
Posted: at 5-11-2008 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac