GRASS NO DEY THERE? (Page 15)

Date: 04-11-2008 9:14 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 20
- orezo at 20-01-2009 08:34 AM (15 years ago)
(m)
E reach na... when be sey na so so cutlass pple dey carry nowadays for naijapals... who be dat guy when dey kal okocha idiot...
Posted: at 20-01-2009 08:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 20-01-2009 07:20 PM (15 years ago)
(m)
okocha, idiot? who be that?
Posted: at 20-01-2009 07:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 20-01-2009 08:03 PM (15 years ago)
(m)
na me oooooo
Posted: at 20-01-2009 08:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 24-01-2009 07:58 AM (15 years ago)
(f)
Emma wetin okocha do u na?
Posted: at 24-01-2009 07:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 24-01-2009 08:34 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 24-01-2009 07:58 AM
Emma wetin okocha do u na?

no mind that guy....jare the way in react to my friend 4  qatar i no like am....i was in qatar that time the just come house con tell us watin happen say....in go watch okocha training...and in see am..con say..hello..as a fellow nigerian...u know watin that..idiot talk..in talk say...watin u want na.. ,don greet me i don hear u..watin u want again..the guy use that my friend pa....and i trust that one in talk say in abuse am no be small..b4..in drive come..house..lol..i dont know why...some nigerians are behaving like that to them self..when they are in abroad...we hv to be our brothers....keeper...so...na watin happen be that.. Angry
Posted: at 24-01-2009 08:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 24-01-2009 08:54 PM (15 years ago)
(m)
emma wetin your friend expect? okocha na midfielder no keeper so e no fit be your brother's keeper Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-01-2009 08:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 24-01-2009 08:59 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 24-01-2009 08:54 PM
emma wetin your friend expect? okocha na midfielder no keeper so e no fit be your brother's keeper Grin Grin Grin Grin Grin

razi.razi.razi.how many times i call u this thing way u they take play they vex me ooooo we surpose to love each other as a fellow nigerians..no be say make we they do like say we no...be from the same country...nobody is feeding each..other..but let us show love to our self...simple.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 24-01-2009 08:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 25-01-2009 07:49 AM (15 years ago)
(f)
u've said it all Emma...lol
but no vex again my dear...one love keep us together
Posted: at 25-01-2009 07:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 25-01-2009 04:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 25-01-2009 07:49 AM
u've said it all Emma...lol
but no vex again my dear...one love keep us together
ONYEKA  OWENU!!!
Posted: at 25-01-2009 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 25-01-2009 06:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 25-01-2009 04:38 PM
Quote from: onyinyenaija on 25-01-2009 07:49 AM
u've said it all Emma...lol
but no vex again my dear...one love keep us together
ONYEKA  OWENU!!!

na u giv am that name again or watin... Grin
Posted: at 25-01-2009 06:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-01-2009 06:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-01-2009 05:21 PM (15 years ago)
(m)
hey! wetin dey happen here? who dey argue?... Grin
Posted: at 27-01-2009 05:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 27-01-2009 08:52 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 27-01-2009 05:21 PM
hey! wetin dey happen here? who dey argue?... Grin

Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?....... Grin Grin
Posted: at 27-01-2009 08:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-01-2009 08:56 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 25-01-2009 06:36 PM
Quote from: rezimero on 25-01-2009 04:38 PM
Quote from: onyinyenaija on 25-01-2009 07:49 AM
u've said it all Emma...lol
but no vex again my dear...one love keep us together
ONYEKA  OWENU!!!

na u giv am that name again or watin... Grin
Na her song
Posted: at 27-01-2009 08:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 10:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 24-01-2009 08:59 PM
Quote from: rezimero on 24-01-2009 08:54 PM
emma wetin your friend expect? okocha na midfielder no keeper so e no fit be your brother's keeper Grin Grin Grin Grin Grin

razi.razi.razi.how many times i call u this thing way u they take play they vex me ooooo we surpose to love each other as a fellow nigerians..no be say make we they do like say we no...be from the same country...nobody is feeding each..other..but let us show love to our self...simple.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Emma, you are sounding too serious, wetin happen? biko no vex too much oh!!!
Posted: at 28-01-2009 10:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 11:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:24 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 24-01-2009 08:59 PM
Quote from: rezimero on 24-01-2009 08:54 PM
emma wetin your friend expect? okocha na midfielder no keeper so e no fit be your brother's keeper Grin Grin Grin Grin Grin

razi.razi.razi.how many times i call u this thing way u they take play they vex me ooooo we surpose to love each other as a fellow nigerians..no be say make we they do like say we no...be from the same country...nobody is feeding each..other..but let us show love to our self...simple.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Emma, you are sounding too serious, wetin happen? biko no vex too much oh!!!

 Grin Grin Grin Grin Grin...VEX...NEVER..AS I DON TALK MY MIND...HE DON FINISH BE THAT.. Grin
Posted: at 28-01-2009 11:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 29-01-2009 07:43 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:41 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:24 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 24-01-2009 08:59 PM
Quote from: rezimero on 24-01-2009 08:54 PM
emma wetin your friend expect? okocha na midfielder no keeper so e no fit be your brother's keeper Grin Grin Grin Grin Grin

razi.razi.razi.how many times i call u this thing way u they take play they vex me ooooo we surpose to love each other as a fellow nigerians..no be say make we they do like say we no...be from the same country...nobody is feeding each..other..but let us show love to our self...simple.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Emma, you are sounding too serious, wetin happen? biko no vex too much oh!!!

 Grin Grin Grin Grin Grin...VEX...NEVER..AS I DON TALK MY MIND...HE DON FINISH BE THAT.. Grin
U dey talk your mind? U be ruggedman brother?
Posted: at 29-01-2009 07:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 29-01-2009 01:55 PM (15 years ago)
(m)
onyin, e don tay o. grass suppose to don dey grow there na? na every day wey all man dey pass that road..... path wey dem no pass for long, grass go begin grow there abi na?..
Posted: at 29-01-2009 01:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 29-01-2009 02:06 PM (15 years ago)
(f)
na u sabi which road u dey pass go school
Posted: at 29-01-2009 02:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 29-01-2009 02:11 PM (15 years ago)
(m)
no be like that now, i just dey wonder whether the road go don get small grass. e don tay wey i leave school na, onyin onyin... no bring gbege come my head this beautiful afternoon o.... Cool Cool
Posted: at 29-01-2009 02:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 20