never mind my naughty mind but just want to know.... Guys can you allow your wife or your fiance to go and Have body message in a place where they have MALE as their "message therapist"?? OR Ladies can you ordered full body message with Package from a Male "message therapist"??
Posted: at 15-12-2010 02:35 PM (14 years ago) | Upcoming
taaaaaaaaaa for why? how kwanu i go allow her go wetin my hand dey for? u no sabi say na from massage to rubbinsage from rubbinsage to kissinsage and more other sagessssssss
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
Posted: at 15-12-2010 02:39 PM (14 years ago) | Hero
taaaaaaaaaa for why? how kwanu i go allow her go wetin my hand dey for? u no sabi say na from massage to rubbinsage from rubbinsage to kissinsage and more other sagessssssss
But ask Sophie 1st if she fit order message with package
Posted: at 15-12-2010 02:43 PM (14 years ago) | Upcoming
MissyBarbie at 15-12-2010 03:42 PM (14 years ago) (f)
Quote from: 2YOUNG on 15-12-2010 02:35 PM
never mind my naughty mind but just want to know.... Guys can you allow your wife or your fiance to go and Have body message in a place where they have MALE as their "message therapist"?? OR Ladies can you ordered full body message with Package from a Male "message therapist"??
What other choice do we have?
Posted: at 15-12-2010 03:42 PM (14 years ago) | Hero
we go go there together to have d massage...as den dey give her massage den go dey give me too...and when we cant hide it no more we go tell d therapist to give space and we go discharge quickie....otherwise NO
Posted: at 15-12-2010 04:05 PM (14 years ago) | Upcoming
chuka4fun at 15-12-2010 04:15 PM (14 years ago) (m)
Quote from: waco on 15-12-2010 02:39 PM
taaaaaaaaaa for why? how kwanu i go allow her go wetin my hand dey for? u no sabi say na from massage to rubbinsage from rubbinsage to kissinsage and more other sagessssssss
waco i take God beg you no kill parson hreoooooooooooooo
Posted: at 15-12-2010 04:15 PM (14 years ago) | Upcoming
taaaaaaaaaa for why? how kwanu i go allow her go wetin my hand dey for? u no sabi say na from massage to rubbinsage from rubbinsage to kissinsage and more other sagessssssss
Abi ooo
l go go Learn How to do the Work By Force na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
Posted: at 15-12-2010 04:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero