A Girl is giving directions to her new boyfriend to get to her apartment.
She says: "You come to the front door of the apartment complex where I live and look for apartment 14A, and with your elbow push button 14A. Come inside and you'll find the elevator on the right. With your elbow hit 14. When you get out of the elevator you'll find my apartment on the left. With your elbow, hit my doorbell and I'll open the door for you"
The boyfriend says: "Dear, that sounds very easy to find, but why am I hitting all these buttons with my elbow?"
She replies; "Oh my God!! You're not coming empty-handed, are you?"
Posted: at 6-11-2008 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
luvlykristie at 7-11-2008 12:17 PM (16 years ago) (f)
make the man just go find handicap wey dem cut e hand commot remain elbow so dat e go take dat one dey go errands for am e nor go need to carry anything if e dey go d message na just to use elbow take dey press door.
Posted: at 7-11-2008 12:17 PM (16 years ago) | Newbie
Onyiiii, u na too like gifts. Am sure the girl fit even wan make the guy dey use leg after that one cos the elbow self go don carry many things. Lovely one onyi.
Posted: at 7-11-2008 01:04 PM (16 years ago) | Newbie
onyinyenaija at 8-11-2008 07:29 AM (16 years ago) (f)
Quote from: grin_genius4lif on 6-11-2008 04:42 PM
hum mdam oninye. This is very funny. so she means she coming with gbemu and ipahinkeke ryt?
grin_genius, sorry i for answer u dat question, but for fact say i still dey on research for the meaning of gbemu and ipahinkeke, pls bear with me... lol
Posted: at 8-11-2008 07:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
onyinyenaija at 8-11-2008 07:31 AM (16 years ago) (f)
Quote from: Emzycas on 7-11-2008 01:04 PM
Onyiiii, u na too like gifts. Am sure the girl fit even wan make the guy dey use leg after that one cos the elbow self go don carry many things. Lovely one onyi.
Posted: at 8-11-2008 07:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
first of all, why u go go for a chicks house empty handed? if u no carry something come, just make a U-turn this is a message to u guys, not a joke, so y'all better learn onyi gurl thanks for delivering that message to this cheap guys here.........lol
Posted: at 8-11-2008 06:45 PM (16 years ago) | Upcoming
@e4ema carry on but... if you have true lover its not for business sake. Love is not business although money answers all but let love be unconditional.. u too carry plenty things come my house.LOL
Posted: at 8-11-2008 06:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac