Posted: at | |
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 10-11-2008 10:54 PM yes cos i see say if u dey hear carry carry carry make u follow dem carry make dem no drop dirty body scales for ya backyard. he no funny but people say he funny, wetin i go do. some pple r just clulessanyways the joke is funny
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 10-11-2008 10:54 PM yes cos i see say if u dey hear carry carry carry make u follow dem carry make dem no drop dirty body scales for ya backyard. he no funny but people say he funny, wetin i go do. GOD go deliver you
| |||||
pesin wit him papa house even tru fence i go enter heaven Reply
| |||||
Size 1 dis ur sentence na Over size oooh... Wetin u dey talk... Reply
| |||||
cool n funny Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() useless pastor ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
pastor toks Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Priya, u cal dis 1 enjoy wit Aids? pls stop am oooooo Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 8-11-2008 02:36 PM But... na wah for u guys oh.. this joke is not new and no head no shoulders kneees and toes in it. well its not new and i can say its not Funny True its not new but i laughed to it
| |||||
Tints... Oya clap for urself na... Reply
| |||||
dat pastor na bad shoter oooo Reply
| |||||
lol, it serve him well, that kind thing Reply
| |||||
chioma tell de priest say em b big boy say notting do am ok. i love ur jokes keep it up Reply
| |||||
But... na wah for u guys oh.. this joke is not new and no head no shoulders kneees and toes in it. well its not new and i can say its not Funny ReplySTOP SAYING NONCENCE GENIUS. EVEN IF YOU DID NOT FIND IT FUNNY,I DID AND SO DOES OTHRS.
| |||||
d guy don hama Reply
| |||||
Abtee... Dem dey hama AIDS... Or na patient dem hama... Reply
| |||||
Na wah 4 d priest ooo nd 4 d girl too yy she no tel d priest wht happen b4 he started. Reply
| |||||
hey thx y'all..i appreciate... Reply![]()
| |||||
Its cul. Reply
| |||||
![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)