The Greatest Lion lol (Page 7)

Date: 28-12-2010 11:04 am (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 4 5 6 [7] 8
- Ashima at 25-01-2011 09:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 28-12-2010 12:07 PM
i don watch am for "tales by moonlight" b4...
na still PB4 then.
you and this PB4 sef. We get more than 1 million jokes for this world. Anybody fit post the one wey him get. If you don read am before, e no mean say another person don read am. First thank God say the poster get internet access and him get wetin to keep you busy at least for one minute.
Na dis your character make you de cry every time.
Posted: at 25-01-2011 09:15 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 26-01-2011 06:43 PM (14 years ago)
(m)
HMMMMMMM/
Posted: at 26-01-2011 06:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 26-01-2011 09:21 PM (14 years ago)
(m)
cool

Posted: at 26-01-2011 09:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 27-01-2011 11:54 AM (14 years ago)
(f)
Hot
Posted: at 27-01-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-01-2011 11:31 AM
Quote from: soki4real on 25-01-2011 03:57 AM
Quote from: Skypon2002 on 25-01-2011 01:20 AM
may ur mouth be like that forever in Jesus name Grin

BIG AMEN
Back to senders

back to resender Grin

Posted: at 30-01-2011 07:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on 25-01-2011 04:15 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-01-2011 11:31 AM
Quote from: soki4real on 25-01-2011 03:57 AM
Quote from: Skypon2002 on 25-01-2011 01:20 AM
may ur mouth be like that forever in Jesus name Grin

BIG AMEN
Back to senders

Another Big Amen Cheesy

 Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Ashima on 25-01-2011 09:15 PM
Quote from: Kristiantus on 28-12-2010 12:07 PM
i don watch am for "tales by moonlight" b4...
na still PB4 then.
you and this PB4 sef. We get more than 1 million jokes for this world. Anybody fit post the one wey him get. If you don read am before, e no mean say another person don read am. First thank God say the poster get internet access and him get wetin to keep you busy at least for one minute.
Na dis your character make you de cry every time.

oga no vex oooo
this is posted b4 Grin

Posted: at 30-01-2011 07:56 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 30-01-2011 08:00 AM (14 years ago)
i no look for lion ,na skyerpon i der look for ,
who see am?
i wan kill am jeje.
Posted: at 30-01-2011 08:00 AM (14 years ago) |
Reply
- terryworld at 30-01-2011 08:18 AM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 30-01-2011 08:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:04 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-01-2011 08:00 AM
i no look for lion ,na skyerpon i der look for ,
who see am?
i wan kill am jeje.

so u wan kill me abi?
huh
ur plan don fail
i dey go buy more police dog put for my gate
if u come, ur own don finish be that Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 11:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 30-01-2011 11:58 AM (14 years ago)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 11:04 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 08:00 AM
i no look for lion ,na skyerpon i der look for ,
who see am?
i wan kill am jeje.

so u wan kill me abi?
huh
ur plan don fail
i dey go buy more police dog put for my gate
if u come, ur own don finish be that Grin Grin Grin



I don hear you ,me i dey come with police dogy dog bone.
the remaining i no talk.
just wait.
But wating be your house advest again? Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2011 11:58 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 05:54 PM (14 years ago)
(m)
my house no get address oooo
but if u want, i go give u the direction Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 05:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 30-01-2011 05:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 05:54 PM
my house no get address oooo
but if u want, i go give u the direction Grin Grin Grin

u get house?Huh?Huh??? Grin

Posted: at 30-01-2011 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 11:15 AM (14 years ago)
(m)
i dey stay for 3bedroom flat Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 11:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 31-01-2011 11:22 AM (14 years ago)
(f)
make me and terry pack come ya house cos na Boyscutter we dey stay Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2011 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 02:14 PM (14 years ago)
(m)
u know say u and terry sabi fight well well
i no want make una come dey fight-fight for my house Grin Grin Grin

i go give una my dog house make una two dey stay there Grin Grin Grin Grin Grin Grin
so that if una fight, my dog go bite una Grin

Posted: at 31-01-2011 02:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 31-01-2011 03:39 PM (14 years ago)
(m)
Skypon i thank u on dia behalf....
which kyn blind love this two pipo dey do sef?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 31-01-2011 03:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 04:25 PM (14 years ago)
(m)
na by-force love them dey do Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 04:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 31-01-2011 04:48 PM (14 years ago)
(m)
tell dem to stop.
Posted: at 31-01-2011 04:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princeemy at 31-01-2011 05:30 PM (14 years ago)
(m)
lol.nice one
Posted: at 31-01-2011 05:30 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

Featured Discussions