which kin amnesia be that na?
Abi oh..sex don make am loss him memory...The man dey long throat for sexuology Posted: at 17-11-2008 05:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Samsong at 17-11-2008 06:50 PM (16 years ago) (m) Dry Joke!!! Posted: at 17-11-2008 06:50 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dry Joke!!!
Its funny Posted: at 17-11-2008 07:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chuksi at 17-11-2008 07:18 PM (16 years ago) (m) ogborikoko junction, who come dey photocopy the bros? Posted: at 17-11-2008 07:18 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
ogborikoko junction, who come dey photocopy the bros?  LOL...its amnesia as C-boy just said...the man was running loss of memory cos of fantasy, old man for that matter Posted: at 17-11-2008 07:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 07:29 PM (16 years ago) (m) which kind amnesia be that? the babe know wetin she dey do. una wan tell me say she no enjoy the two times wey the guy show before papa come? she no know as papa body be? na plan work. why she decide say she no wan stay the same room with papa? make una reason am now!!! Posted: at 17-11-2008 07:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@rezi...but the chopper (LOL) is not manifested in the article. did you find any missing part of the pieces of paper used wen this joke was posted. in your research Posted: at 17-11-2008 07:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 08:11 PM (16 years ago) (m) Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter Posted: at 17-11-2008 08:11 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lactose at 17-11-2008 08:19 PM (16 years ago) (m) IF NA MI, I GO FINISH THAT GUY Posted: at 17-11-2008 08:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
karina at 18-11-2008 03:02 PM (16 years ago) (f) completely dry, try again pal.lol Posted: at 18-11-2008 03:02 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 03:40 PM (16 years ago) (m) Karina u be principal???LOL Posted: at 18-11-2008 03:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
completely dry, try again pal.lol
Tell YOUR OWN NA! NA BY FORCE?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-11-2008 01:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 04:08 PM (16 years ago) (m) Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter
dem never born who go answer grin question. so wait small Posted: at 19-11-2008 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter
dem never born who go answer grin question. so wait small  I personally think Grinnie or genie needs some hard lessons...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 19-11-2008 04:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi defend urself na. dis na serious accusation/allegation Posted: at 19-11-2008 04:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 05:41 PM (16 years ago) (m) Make una wait... Rezi go soon show... Posted: at 19-11-2008 05:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 07:46 PM (16 years ago) (m) rezi defend urself na.
dis na serious accusation/allegation
wetin i dey defend? i be striker oh i no be defender. Posted: at 19-11-2008 07:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
that kind thing Posted: at 19-12-2008 08:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 19-12-2008 09:56 PM (16 years ago) (m) u dey feel am Posted: at 19-12-2008 09:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 21-12-2008 03:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |