sixty na u i dey talk to? I fit tear ur head o
hahahaha na head you tear tin 2010 come finish you nor rest,you still won tear my head for 2011 again? Posted: at 4-01-2011 10:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 4-01-2011 10:17 PM (13 years ago) (m) I SEE AGAIN hmmm ok i don beg for this one tell us watin you dey see THE KINDA KISS WEY I DEY SEE FOR HERE EH. E DEY BLOCK THE SURFACE OF MY NOTE BOOK OOO, LOL Posted: at 4-01-2011 10:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 4-01-2011 10:18 PM (13 years ago) (f) HMMMMMMMMMMMMMM
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-01-2011 10:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I FOLLOW UNA SEE LOL,,,,,,,,,,,,,,,,,,,
no tell me say you dey jealous ooooooooooo WHY I GO JEALOUS WHEN MA HOUSE IS ON FIRE hahahaha talk true? hope your husband nor tear your head sha? Posted: at 4-01-2011 10:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
y i no go tear ur head? Wait mk i go find bottle@sixty Posted: at 4-01-2011 10:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 4-01-2011 10:21 PM (13 years ago) (m) I see don't tell me you are jealous his jealous of course
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-01-2011 10:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 4-01-2011 10:21 PM (13 years ago) (m) I SEE AGAIN keep seeing lol
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-01-2011 10:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 4-01-2011 10:22 PM (13 years ago) (f) TEAR CHEII NA ME TEAR EM DIVORCE NAH ABI U NO TRUST ME...............
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-01-2011 10:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I SEE AGAIN hmmm ok i don beg for this one tell us watin you dey see THE KINDA KISS WEY I DEY SEE FOR HERE EH. E DEY BLOCK THE SURFACE OF MY NOTE BOOK OOO, LOL hahahahaha i dey smell jealous oooooooooooooo i don see your secret lol abeg take am easy oo Posted: at 4-01-2011 10:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
y i no go tear ur head? Wait mk i go find bottle@sixty
hahahaah na wetin you still dey wait for? Posted: at 4-01-2011 10:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 4-01-2011 10:26 PM (13 years ago) (f) PJ I STIL DEY WAIT 4 US OOOOOOOOO
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-01-2011 10:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i trust you jo but take am easy make he nor go kidnap you ooo Posted: at 4-01-2011 10:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 4-01-2011 10:31 PM (13 years ago) (m) Wetin be this?. . .
Na obsession dey worry you?
Na tru kennee you're among them,is better you come out now and stop pretending ok.. co Hehehehe... Onyin was My Concubine those days... We don Turn Friends for now... Maybe we fit Start Again some day sha concubine? you bad ooo,i think say you be good person.hmmm so you still get feelings for onyin lol you can still start now I don Repent my Brotha... No more Many Wives and Concubines good to know kennee but do you still have feelings for ONYIN?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 4-01-2011 10:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 4-01-2011 10:31 PM (13 years ago) (m) talk true na
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-01-2011 10:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 4-01-2011 10:33 PM (13 years ago) (m) Those Days When l Was a Rolling Stone don Pass Jare
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 4-01-2011 10:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 4-01-2011 10:34 PM (13 years ago) (m) I SEE AGAIN hmmm ok i don beg for this one tell us watin you dey see THE KINDA KISS WEY I DEY SEE FOR HERE EH. E DEY BLOCK THE SURFACE OF MY NOTE BOOK OOO, LOL hahahahaha i dey smell jealous oooooooooooooo i don see your secret lol abeg take am easy oo no mind am..amebo
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-01-2011 10:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
oh, ok! Posted: at 4-01-2011 11:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 4-01-2011 11:55 PM (13 years ago) (m) Hey Jules....thank God u r here
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 4-01-2011 11:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 4-01-2011 11:55 PM (13 years ago) (m) oh, ok!
what oh,ok ..are you in love too with onyin oops!
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 4-01-2011 11:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
addymozzee at 4-01-2011 11:59 PM (13 years ago) (m) @sixtyhoney. I gues evry1 here is single. U've got thousands of guys dt wud claim dey are single ol in d name of p***y Posted: at 4-01-2011 11:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |