pls go and get some decent dress to cover those ur Bosom before you disgrace all the women in this forum with that your porn profile.
donuche I dont have much to say to you, and I dont blame you cos if you were not so naive and unintelligent then you will have focused on the subject of discussion and stopped gazing at my Bosom but the reverse is the case so keep flipping through profiles for boobs to feed your eyes on which you can never touch. POS
Chaii...! I dey salivate, in fact my body don shock finish like say dem run electricity through me, shake, even sef ee get as ee dey do me, i no even know how ee dey do me.
I see those Bosom before, but i no gree talk make una no shout at me. O girl, my new yr resolution na to be true christian dis yr, I dey beg make u help me achieve am by changing ur picture bcos i be regular customer for Nijapals. Abeg help me, ee no easy to look away, thanks.
Lol henchman you are crazy. An advice for you, if you really wanna serve God then close your eyes to this world and focus on on the bigger picture which is making Heaven. There are lots of distractions in this world and believe me on the last day there will be no excuse that just a pix of Cocos Bosom messed u up. MAKE A COMMENT ABOUT THE TOPIC AND HOLD ON TO YOUR FAITH.
Adams Coco, I can see dat u've made up ur mind to leave d pix as it is. As i told u b4, Its not easy. Am still gazing and losting after u. I have left my fate in dis critical situation to God. I hope Jesus will help me overcome one day by helping me stop imagining things. Maybe am already falling for u. ee still get as ee dey do me and i never still understand.


Posted: at | |