Me....fight over a guy? Never!

Date: 12-01-2011 9:28 am (13 years ago) | Author: andreana
[1] 2 3
- at 12-01-2011 09:28 AM (13 years ago)
(f)
Luv palava 4 Naija... Babes dey vex, see her fight her fellow babes because of a guy and when questioned, u hear her say- Am fighting for My Luv... gosh!
Them they forbid if the guy fight for you???

Posted: at 12-01-2011 09:28 AM (13 years ago) | Upcoming
- Priceless-jewel at 12-01-2011 09:44 AM (13 years ago)
(m)
.
Posted: at 12-01-2011 09:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 12-01-2011 09:52 AM (13 years ago)
(f)
Fight for guy say na only him God create, abeg i pass
Posted: at 12-01-2011 09:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Priceless-jewel at 12-01-2011 10:02 AM (13 years ago)
(m)
mk una no fight o
Posted: at 12-01-2011 10:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 12-01-2011 10:25 AM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 12-01-2011 10:25 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- faithaina at 12-01-2011 11:02 AM (13 years ago)
(f)
Consider ur sef lucky (that is if you have a boyfriend currently especially if he is ready to make a monkey out of himself for you). U must know that men are scarce (believe it or not). If u've got a man, hold on to him tight and don't let ur ego or beauty deceive u to fink he is replaceable at any point in time. Trust me, u don't want to be the lady who goes for deliverance for 33 days wivout eating eating anything not even drinking. Am told it is a very bad experience. I lav u vewy mosh and so i am adfising u to kee any gel that want to tif ur borfwend.*winks*
Posted: at 12-01-2011 11:02 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- waco at 12-01-2011 11:24 AM (13 years ago)
(m)
i dey find girls wey fit dey fight for me
no be this warri girls wey no send me

Posted: at 12-01-2011 11:24 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: coolandrea on 12-01-2011 09:28 AM
Luv palava 4 Naija... Babes dey vex, see her fight her fellow babes because of a guy and when questioned, u hear her say- Am fighting for My Luv... gosh!
Them they forbid if the guy fight for youHuh?

I wonder ooooo
Posted: at 12-01-2011 11:27 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Priceless-jewel on 12-01-2011 10:02 AM
mk una no fight o

Okay
Posted: at 12-01-2011 11:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on 12-01-2011 11:24 AM
i dey find girls wey fit dey fight for me
no be this warri girls wey no send me

goodluck with that one
Posted: at 12-01-2011 11:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:31 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 12-01-2011 09:52 AM
Fight for guy say na only him God create, abeg i pass

Wait for me abeg
Posted: at 12-01-2011 11:31 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 12-01-2011 11:32 AM (13 years ago)
(m)
baby ha far?
make we block?

Posted: at 12-01-2011 11:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 12-01-2011 11:33 AM (13 years ago)
(f)
Grin Grin Grin
Posted: at 12-01-2011 11:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 12-01-2011 11:33 AM (13 years ago)
(m)
i fit kil pesin sef bikos of wuman

Posted: at 12-01-2011 11:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on 12-01-2011 11:32 AM
baby ha far?
make we block?

Na who u dey block???
Posted: at 12-01-2011 11:36 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:33 AM
i fit kil pesin sef bikos of wuman

hahhahahahahaha....LOLZ
Posted: at 12-01-2011 11:36 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 12-01-2011 11:40 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 12-01-2011 11:36 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:33 AM
i fit kil pesin sef bikos of wuman

hahhahahahahaha....LOLZ
wetin u dey hahaha lolz 4?

Posted: at 12-01-2011 11:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Peter_Ade at 12-01-2011 11:46 AM (13 years ago)
(m)
mmmmmmmmmmm
Posted: at 12-01-2011 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 12-01-2011 11:47 AM (13 years ago)
(f)
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
Posted: at 12-01-2011 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 12-01-2011 11:51 AM (13 years ago)
(m)
ur husband....any prove of ownership?

Posted: at 12-01-2011 11:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3