Me....fight over a guy? Never! (Page 2)

Date: 12-01-2011 9:28 am (13 years ago) | Author: andreana
1 [2] 3
- chiglamour4u at 12-01-2011 11:55 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:51 AM
ur husband....any prove of ownership?

which other prove of ownership u wnt when he hs done the necessary thing, abi na certificate of ownership?
Posted: at 12-01-2011 11:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 11:55 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:40 AM
Quote from: MissyBarbie on 12-01-2011 11:36 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:33 AM
i fit kil pesin sef bikos of wuman

hahhahahahahaha....LOLZ
wetin u dey hahaha lolz 4?

Because ya comment na hahahaha...LOLZZZ
Posted: at 12-01-2011 11:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 12-01-2011 12:01 PM (13 years ago)
(f)
I no fit fight ova bf, but no com near my husband ooo  Lips Sealed
Posted: at 12-01-2011 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 12-01-2011 12:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout
Posted: at 12-01-2011 12:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 12-01-2011 12:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 12-01-2011 11:55 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:40 AM
Quote from: MissyBarbie on 12-01-2011 11:36 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:33 AM
i fit kil pesin sef bikos of wuman

hahhahahahahaha....LOLZ
wetin u dey hahaha lolz 4?

Because ya comment na hahahaha...LOLZZZ
i see but u 4 ask me who b d wuman na

Posted: at 12-01-2011 12:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 12-01-2011 12:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:03 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout

u no say sm girls dey way be say na person Husband dem sabi put eye for those na husband snatchers, so u go just sit and watch them snatch ya husbandy
Posted: at 12-01-2011 12:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 12-01-2011 12:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 12:07 PM
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:03 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout

u no say sm girls dey way be say na person Husband dem sabi put eye for those na husband snatchers, so u go just sit and watch them snatch ya husbandy
no listen to her......she is fighting already  Grin

All of una who say u no fit fight for ur husband.....hmmmmm hmmm make i keep quiet untill then

Posted: at 12-01-2011 12:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 12-01-2011 12:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:55 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:51 AM
ur husband....any prove of ownership?

which other prove of ownership u wnt when he hs done the necessary thing, abi na certificate of ownership?
Sisita, ur husband can only b urs wen he is wit u

Posted: at 12-01-2011 12:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 12-01-2011 12:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 12-01-2011 12:12 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 12:07 PM
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:03 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout

u no say sm girls dey way be say na person Husband dem sabi put eye for those na husband snatchers, so u go just sit and watch them snatch ya husbandy
no listen to her......she is fighting already  Grin

All of una who say u no fit fight for ur husband.....hmmmmm hmmm make i keep quiet untill then

na watch and see u dey?
Posted: at 12-01-2011 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 12-01-2011 12:06 PM
Quote from: MissyBarbie on 12-01-2011 11:55 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:40 AM
Quote from: MissyBarbie on 12-01-2011 11:36 AM
Quote from: mallorca on 12-01-2011 11:33 AM
i fit kil pesin sef bikos of wuman

hahhahahahahaha....LOLZ
wetin u dey hahaha lolz 4?

Because ya comment na hahahaha...LOLZZZ
i see but u 4 ask me who b d wuman na

Oksy who be d woman?
Posted: at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago)
(f)
me i no go watch and see ooooo ah ah God forbid but i go fight for my husband!

make dem home breakers no com near me i go use bottle break dia head   Angry
Posted: at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago)
(f)
Okay**
Posted: at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 12-01-2011 12:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 12:07 PM
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:03 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout

u no say sm girls dey way be say na person Husband dem sabi put eye for those na husband snatchers, so u go just sit and watch them snatch ya husbandy
so u want wear nika go fight them ba?
wetin ya husband eye sef find go where them they
wat if u fight them finish ur husband still they go after them
if u too fight sef d man go pursue u carry them put for houx

ma sis the best thing is to be prayerful most when u are married
for ya home not to collapse
Posted: at 12-01-2011 12:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Peter_Ade at 12-01-2011 12:29 PM (13 years ago)
(m)
tru talk
Posted: at 12-01-2011 12:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 12-01-2011 12:30 PM (13 years ago)
(f)
thanks jare
Posted: at 12-01-2011 12:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bella100 at 12-01-2011 12:31 PM (13 years ago)
(f)
As usual....
fight over a guy? why not cos it depends the charms he has put over me(if he has all the qualities I need in a man) plus the blank cheques I keep receiving every week Grin Grin Cool
Posted: at 12-01-2011 12:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chiglamour4u at 12-01-2011 12:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:22 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 12:07 PM
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:03 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout

u no say sm girls dey way be say na person Husband dem sabi put eye for those na husband snatchers, so u go just sit and watch them snatch ya husbandy
so u want wear nika go fight them ba?
wetin ya husband eye sef find go where them they
wat if u fight them finish ur husband still they go after them
if u too fight sef d man go pursue u carry them put for houx

ma sis the best thing is to be prayerful most when u are married
for ya home not to collapse

when i say fight no mean say u go carry stick or begin exchange blow. u definitely need to fight for wat belongs to u they ar many ways of doing dat and mind u sm girl na them dey use their hand find married men. and most men easily fall into temptation so it ur duty to protect that
Posted: at 12-01-2011 12:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 12-01-2011 12:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 12-01-2011 12:21 PM
me i no go watch and see ooooo ah ah God forbid but i go fight for my husband!

make dem home breakers no com near me i go use bottle break dia head   Angry

bottle ke if u won break d head mk u watch well lo mk u no land am for ya husbady head lol
Posted: at 12-01-2011 12:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 12-01-2011 01:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 12:32 PM
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:22 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 12:07 PM
Quote from: blessedme on 12-01-2011 12:03 PM
Quote from: chiglamour4u on 12-01-2011 11:47 AM
to fight for guy first u go ask if the guy worth fighting for. and watin connect am with d other lady way bring d fight.

4 me na Only my husband i fit fight 4 cos am sure he is mine
i no go even fight for d husband sef
cos i no fit shout

u no say sm girls dey way be say na person Husband dem sabi put eye for those na husband snatchers, so u go just sit and watch them snatch ya husbandy
so u want wear nika go fight them ba?
wetin ya husband eye sef find go where them they
wat if u fight them finish ur husband still they go after them
if u too fight sef d man go pursue u carry them put for houx

ma sis the best thing is to be prayerful most when u are married
for ya home not to collapse

when i say fight no mean say u go carry stick or begin exchange blow. u definitely need to fight for wat belongs to u they ar many ways of doing dat and mind u sm girl na them dey use their hand find married men. and most men easily fall into temptation so it ur duty to protect that
depending on ow u wanna fight anyways

there is dis lady just across our building went to visit a married man in his house
d wife of d man was preparing beans on d fire, she has heard so much about her
so as soon as she arrive d man's house unknown to her dat d wife was at home
d wife remove d hot uncooked beans and poured it on her, from her face down was peeled
but d woman's hubby rushed her to hospital, treated d pains and d likes

guess wat? they are still dating
Posted: at 12-01-2011 01:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 12-01-2011 01:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 12-01-2011 01:06 PM

then the woman need to check herself maybe she is nt meeting up or maybe na charm
Posted: at 12-01-2011 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. NDLEA Busts International Drug Syndicate Operating Across Nigeria, South Africa, & Thailand

  2. Wofai Fada Receives Warm Welcome From Sister-in-Law Amid Family Disapproval

  3. Lagos Police Nab Two Suspected Fraudsters, Seyi Demola and Wale Lawson, For Preying In Public

  4. Allegations Of Bullying Surface Against Wofai Fada's Husband, Taiwo Cole (Photos)

  5. Samklef Opens Up On Why He Didn't Pursue Relationship With Simi During Struggling Days

  6. DSS Seals Clinic In Plateau State Amid Allegations Of Quackery & Patient Death

  7. FCCPC Vows To Crack Down On Loan Apps Harassing Customers

  8. "People See Influencers As Jobless Human Beings" – BBNaija Star, Anto Lecky

THIS WEEK
  1. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  2. Wofai Fada’s In-laws Release Public Statement Debunking Reports Of Her Marriage To Their Son

  3. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years

  4. Billionaire's Daughter, DJ Cuppy Shares Wedding Bliss & Dreams Of Her Own Love Story

  5. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  6. Drama In Club As Sam Larry Gets Confronted By A Club Guest Over Mohbad’s Death (Video)

  7. Wofai Fada Defies In-Laws, Ties The Knot With Taiwo Cole In Traditional Ceremony (Photos & Vid)

  8. Peter Obi Alleges Govt Agencies Conducting Smear Campaigns, Town Hall Meetings Against Him

  9. Former Nollywood Star, Lola Alao Recounts Shocking Incident Of Assault While Working In Canada

  10. Security Forces Kill IPOB/ESN IED Specialist In Imo State

TOP MEMBERS: