silencer at 12-11-2008 03:19 PM (16 years ago) (m) no be small thing i agree grin_genuse wetin the nurse see before she go draw that kind tatoo for her butt and i think not only kissing the flag and the bush i feel some other hing took plce like gabage-in and gabage_out maybe that was how the man got heal you know now haven't you heard about ''segxwal healing''
silencer u sure say no be u be that Naija Patroit abi u call am American Patroit ... bcos as ur mouth dey for this joke u go dey sick wayo wayo sickness make nurse for come touch u..lol
onyinaija ....see name now, u wan yab me, at my age (47)years (na u sabi), u think sey konji go hold me sete i go the cure am with the nurse, well i no get problem and konji is not my portion because i get 15 girl friend and 5 PETS, SOO u see all of them get their duties and dem de carry am effectively...... You say you be onyi9ja well na him be say you be SOCIAL engineerwey the demolish every erection and conji . come ooo u sure say no be you be the nurse ? I GO advice you make you ADVERTISE you talent fot vaijapals notice board for those wey get konji maybe you go make am before xmas i kare no be yabiing cheers Posted: at 12-11-2008 03:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 04:51 PM (16 years ago) (m) silencer, dis na reply abi na essay you write? Posted: at 12-11-2008 04:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I fear oh...the worst he go put chairs...na fairly used chair u dey sell for ur village at 47yrs Posted: at 12-11-2008 08:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 09:37 PM (16 years ago) (m) I fear oh...the worst he go put chairs...na fairly used chair u dey sell for ur village at 47yrs  i think you dey curse people? dem go beat you Posted: at 12-11-2008 09:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na fun...i no abuse...just for fun...make una no vex abeg Posted: at 12-11-2008 09:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 09:42 PM (16 years ago) (m) u no get heart and you dey make mouth Posted: at 12-11-2008 09:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin Posted: at 12-11-2008 09:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 09:44 PM (16 years ago) (m) u get heart? Posted: at 12-11-2008 09:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I no know Posted: at 12-11-2008 09:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no be small thing i agree grin_genuse wetin the nurse see before she go draw that kind tatoo for her butt and i think not only kissing the flag and the bush i feel some other hing took plce like gabage-in and gabage_out maybe that was how the man got heal you know now haven't you heard about ''segxwal healing''
silencer u sure say no be u be that Naija Patroit abi u call am American Patroit ... bcos as ur mouth dey for this joke u go dey sick wayo wayo sickness make nurse for come touch u..lol onyinaija ....see name now, u wan yab me, at my age (47)years (na u sabi), u think sey konji go hold me sete i go the cure am with the nurse, well i no get problem and konji is not my portion because i get 15 girl friend and 5 PETS, SOO u see all of them get their duties and dem de carry am effectively...... You say you be onyi9ja well na him be say you be SOCIAL engineerwey the demolish every erection and conji . come ooo u sure say no be you be the nurse ? I GO advice you make you ADVERTISE you talent fot vaijapals notice board for those wey get konji maybe you go make am before xmas i kare no be yabiing cheers at 47yrs u get 15 girls and 5 pets = 20... na e be say very soon naija pals go get -1 ... lol Posted: at 13-11-2008 12:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
salsman at 13-11-2008 01:01 PM (16 years ago) (m) U sure sey d man sick b4??? habi no be congee dey worry am???LOL Posted: at 13-11-2008 01:01 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
why? the man is see na. But he'll recover quickly if he kisses the ass. ASS CURES!!!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 13-11-2008 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftnice at 13-11-2008 05:18 PM (16 years ago) (m) d nurse greeee? Posted: at 13-11-2008 05:18 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
He be like say she gree Posted: at 13-11-2008 06:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 09:53 AM (16 years ago) (m) she gree for the first one but we no know whether she gree for the 2nd one Posted: at 14-11-2008 09:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@rezimero...U no know say if the first one will lead to the second till last one... Posted: at 15-11-2008 10:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaha!!!! nice one... Posted: at 16-11-2008 06:33 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 16-11-2008 01:53 PM (16 years ago) (m) @rezimero...U no know say if the first one will lead to the second till last one...  bad boy, i think na so you dey take run things abi? Posted: at 16-11-2008 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenrukky at 26-09-2011 01:03 PM (13 years ago) (f) Posted: at 26-09-2011 01:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |