silencer at 11-11-2008 12:26 PM (15 years ago) (m)
hi onyi... i must say you deserve a chieftancy title because inibo land the don't joke that i think i should say you seem to be a professor of men affairs now come how many chykkers are on board that made u have such a broad experience .... naughty girl
Posted: at 11-11-2008 12:26 PM (15 years ago) | Newbie
haha bros which one na...Oniye just dey expose secretes oh, she no be dat kin person, even say she wan bring gift for me....u see ...she dey kind well well
Posted: at 11-11-2008 12:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
onyinyenaija at 11-11-2008 01:01 PM (15 years ago) (f)
Quote from: silencer on 11-11-2008 12:26 PM
hi onyi... i must say you deserve a chieftancy title because inibo land the don't joke that i think i should say you seem to be a professor of men affairs now come how many chykkers are on board that made u have such a broad experience .... naughty girl
who be dis ogogoro man abi na woman wey no get control 4 mouth? anyway if to say u get face i for see am know wetin i go answer u...
Posted: at 11-11-2008 01:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
hi onyi... i must say you deserve a chieftancy title because inibo land the don't joke that i think i should say you seem to be a professor of men affairs now come how many chykkers are on board that made u have such a broad experience .... naughty girl
who be dis ogogoro man abi na woman wey no get control 4 mouth? anyway if to say u get face i for see am know wetin i go answer u...
LOL... Onyi wetin u dey try yarn??? Sey silencer na faceless??? LOL again
Posted: at 11-11-2008 01:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
onyinyenaija at 11-11-2008 02:26 PM (15 years ago) (f)
Quote from: orezo on 11-11-2008 01:06 PM
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 01:01 PM
Quote from: silencer on 11-11-2008 12:26 PM
hi onyi... i must say you deserve a chieftancy title because inibo land the don't joke that i think i should say you seem to be a professor of men affairs now come how many chykkers are on board that made u have such a broad experience .... naughty girl
who be dis ogogoro man abi na woman wey no get control 4 mouth? anyway if to say u get face i for see am know wetin i go answer u...
LOL... Onyi wetin u dey try yarn??? Sey silencer na faceless??? LOL again
na only e shadow i see there no face ooh...
Posted: at 11-11-2008 02:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac