13 Types of Girls you should Avoid (Page 2)

Date: 14-01-2011 10:30 am (13 years ago) | Author: Afolabi Timothy
1 [2] 3 4 5 ... 11
- MissyBarbie at 14-01-2011 11:22 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: olumbareal on 14-01-2011 11:12 AM
Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 11:07 AM
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:03 AM
me i be the ANGRY GIRL OOOOOOOOO

Sure

Na in be sey you sabi Sophie wellaaaaaaaaaa?

Very Very wellaaaaaaaaaaaaaa
Posted: at 14-01-2011 11:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Bismack at 14-01-2011 11:24 AM (13 years ago)
(m)
nice one
Posted: at 14-01-2011 11:24 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 14-01-2011 11:25 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on 14-01-2011 10:41 AM
howkwanu u wan take avoid romantic girl?

becos if u follow dem 2much dem go wound u

Posted: at 14-01-2011 11:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 14-01-2011 11:32 AM (13 years ago)
(f)
Grin Grin
Posted: at 14-01-2011 11:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Peter_Ade at 14-01-2011 11:36 AM (13 years ago)
(m)
@Poster.... Which one u dey follow?
Posted: at 14-01-2011 11:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-01-2011 11:38 AM (13 years ago)
(f)
lo lala which one u u dey follow?

Posted: at 14-01-2011 11:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 14-01-2011 11:42 AM (13 years ago)
(m)
Una good morning ooh!!!!!!!!!!

Posted: at 14-01-2011 11:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 14-01-2011 11:45 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: princedafe on 14-01-2011 11:06 AM
POSTER

which one me dagger girl again


nawa
     Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 14-01-2011 11:45 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Pointzero at 14-01-2011 11:46 AM (13 years ago)
(m)
@poster i fit manage dis ur list but u see nos. 9 & 10
walahi i no fit....do u want me 2 marry person wey no dey romantic n person wey no dey talk{dumb}

Posted: at 14-01-2011 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-01-2011 11:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:42 AM
Una good morning ooh!!!!!!!!!!

na u be d sales boy for that supermarket?

Posted: at 14-01-2011 11:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 14-01-2011 11:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:42 AM
Una good morning ooh!!!!!!!!!!
morning dear, ow was ya sleep?
Posted: at 14-01-2011 11:49 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- olumbareal at 14-01-2011 11:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:20 AM
Quote from: olumbareal on 14-01-2011 11:06 AM
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:03 AM
me i be the ANGRY GIRL OOOOOOOOO

Are you serious?

olu baby.. how u dey na

Am good and u?
Posted: at 14-01-2011 11:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 14-01-2011 11:52 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:46 AM
@poster i fit manage dis ur list but u see nos. 9 & 10
walahi i no fit....do u want me 2 marry person wey no dey romantic n person wey no dey talk{dumb}
talk sense into d poster ooo
Posted: at 14-01-2011 11:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 14-01-2011 11:53 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:49 AM
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:42 AM
Una good morning ooh!!!!!!!!!!

na u be d sales boy for that supermarket?
no e dey buy sonthing for there
Posted: at 14-01-2011 11:53 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 14-01-2011 11:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:49 AM
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:42 AM
Una good morning ooh!!!!!!!!!!

na u be d sales boy for that supermarket?
sophie abeg which supermarket

Posted: at 14-01-2011 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 14-01-2011 11:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 14-01-2011 11:49 AM
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:42 AM
Una good morning ooh!!!!!!!!!!
morning dear, ow was ya sleep?
Fine my Dear

Posted: at 14-01-2011 11:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 14-01-2011 11:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 14-01-2011 11:52 AM
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:46 AM
@poster i fit manage dis ur list but u see nos. 9 & 10
walahi i no fit....do u want me 2 marry person wey no dey romantic n person wey no dey talk{dumb}
talk sense into d poster ooo
i don tell am may be him go change mind

Posted: at 14-01-2011 11:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 14-01-2011 11:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 14-01-2011 11:53 AM
Quote from: sophiebaby on 14-01-2011 11:49 AM
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 11:42 AM
Una good morning ooh!!!!!!!!!!

na u be d sales boy for that supermarket?
no e dey buy sonthing for there

Eeeeeeeeeeeeeeeeeh.
Posted: at 14-01-2011 11:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 14-01-2011 12:00 PM (13 years ago)
(f)
no human is perfect @ poster if u come across any of these girl i think u can help change or control d attitude. abi those girls no go marry?
Posted: at 14-01-2011 12:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 14-01-2011 12:05 PM (13 years ago)
(m)
I think below are the worst mistake any man will go into relationship with.

Materialistic girl, Angry girl, Insecure girl, Stupid girl,Talking girl and Controlling girl.  Undecided Undecided

Posted: at 14-01-2011 12:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11