POSTER BRING HER TO NAIJA MAKE MOSQUITO BITE HER SO THAT HER SENSES WILL RETURN.
SOME STORIES HERE MAKE ME REAL SICK.
Posted: at | |
POSTER BRING HER TO NAIJA MAKE MOSQUITO BITE HER SO THAT HER SENSES WILL RETURN. SOME STORIES HERE MAKE ME REAL SICK.
| |||||
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:10 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:09 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:01 PM Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo if e catch me, wallai i go free maslf fast fast niabeggii free me jor i hate listening stupid stories wen someone is in luv, does it mean that he/she is no longer wif he/her senses
| |||||
Quote from: waco on 14-01-2011 01:14 PM where d thing dey magnet put? i think u know dat bro NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
E NO FIT MAGNET ME AT ALL. Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:17 PM Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:10 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:09 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:01 PM Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo if e catch me, wallai i go free maslf fast fast niabeggii free me jor i hate listening stupid stories wen someone is in luv, does it mean that he/she is no longer wif he/her senses so a bball player cannot depend on a lady where as he can make d money...in millioins just catch d fun NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:18 PM E NO FIT MAGNET ME AT ALL. E no magnet u n u still dey live with ur husband abi? NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Such a lovely Nolly-wood story, I like that, it will make a good home movie Reply![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
i tire o.................we go dey use lie detectors here this days ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:14 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:09 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:01 PM Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo if e catch me, wallai i go free maslf fast fast niNa Only God fit free you from that kin aggressive love so d guy wont take me for this kind of mess now dont get me wrong, am not saying assisted ya bf is wrong but to an extent just like d last post i read, d lady giving a guy 30k out of 40k that she earns every month and at d end of d day d guy use her money to process papers and fly out of d country gosh!!! is that not madness ow can u as a girl let d reverse be d case
| |||||
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:21 PM Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:18 PM E NO FIT MAGNET ME AT ALL. E no magnet u n u still dey live with ur husband abi?
| |||||
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:20 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:17 PM Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:10 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:09 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:01 PM Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo if e catch me, wallai i go free maslf fast fast niabeggii free me jor i hate listening stupid stories wen someone is in luv, does it mean that he/she is no longer wif he/her senses so a bball player cannot depend on a lady where as he can make d money...in millioins just catch d fun ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:28 PM Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:21 PM Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:18 PM E NO FIT MAGNET ME AT ALL. E no magnet u n u still dey live with ur husband abi?dis thing fit magnet u.......E go be like say na juju dem do u self,u self no go believe say u dey do am......i no dey joke oh NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:31 PM Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:28 PM Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:21 PM Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:18 PM E NO FIT MAGNET ME AT ALL. E no magnet u n u still dey live with ur husband abi?dis thing fit magnet u.......E go be like say na juju dem do u self,u self no go believe say u dey do am......i no dey joke oh
| |||||
Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:27 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:14 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:09 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:01 PM Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo if e catch me, wallai i go free maslf fast fast niNa Only God fit free you from that kin aggressive love so d guy wont take me for this kind of mess now dont get me wrong, am not saying assisted ya bf is wrong but to an extent just like d last post i read, d lady giving a guy 30k out of 40k that she earns every month and at d end of d day d guy use her money to process papers and fly out of d country gosh!!! is that not madness ow can u as a girl let d reverse be d case Now that's another mumulayor.....and you cant blame them ooo they've being blindfolded with love and there's nothing you, me or anybody can do about it. Until Probably when the guy leaves or dump them.
| |||||
ITS A PITY I CANT FIND MY EYE GLASSES CAN SOMU 1 BRIEF ME Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
EZIOKWU Reply
| |||||
Quote from: kebella on 14-01-2011 01:41 PM ITS A PITY I CANT FIND MY EYE GLASSES CAN SOMU 1 BRIEF ME AND HOW ARE U ABLE TO WRITE THIS ONE. U DON'T NEED GLASSES TO READ. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:39 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:27 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:14 PM Quote from: blessedme on 14-01-2011 01:09 PM Quote from: MissyBarbie on 14-01-2011 01:01 PM Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo if e catch me, wallai i go free maslf fast fast niNa Only God fit free you from that kin aggressive love so d guy wont take me for this kind of mess now dont get me wrong, am not saying assisted ya bf is wrong but to an extent just like d last post i read, d lady giving a guy 30k out of 40k that she earns every month and at d end of d day d guy use her money to process papers and fly out of d country gosh!!! is that not madness ow can u as a girl let d reverse be d case Now that's another mumulayor.....and you cant blame them ooo they've being blindfolded with love and there's nothing you, me or anybody can do about it. Until Probably when the guy leaves or dump them. ![]() ![]() ![]() ![]() no dulling for where men them dey cos u no sabi which one be original
| |||||
BLOOD OF GOD Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:38 PM Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:31 PM Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:28 PM Quote from: Pointzero on 14-01-2011 01:21 PM Quote from: Treasure2 on 14-01-2011 01:18 PM E NO FIT MAGNET ME AT ALL. E no magnet u n u still dey live with ur husband abi?dis thing fit magnet u.......E go be like say na juju dem do u self,u self no go believe say u dey do am......i no dey joke oh God bless u for this
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)