Pointzero at 14-01-2011 01:51 PM (14 years ago) (m) na so una dey talk after d reverse go be the case.............
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 14-01-2011 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i pass Posted: at 14-01-2011 01:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 14-01-2011 01:53 PM (14 years ago) (m) BLOOD OF GOD
nna eh anyam ji na ele nwa hmm odika onye ga di kwa risky! baby e di risky?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 14-01-2011 01:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 14-01-2011 01:56 PM (14 years ago) (f) Just pray sey make that kind love no catch you ni ooooo
if e catch me, wallai i go free maslf fast fast ni Na Only God fit free you from that kin aggressive love babe am not a desperate girl, and i cannever allow ma love overshadow that of a guy so d guy wont take me for this kind of mess now dont get me wrong, am not saying assisted ya bf is wrong but to an extent just like d last post i read, d lady giving a guy 30k out of 40k that she earns every monthand at d end of d day d guy use her money to process papers and fly out of d country gosh!!! is that not madness ow can u as a girl let d reverse be d case Now that's another mumulayor.....and you cant blame them ooo they've being blindfolded with love and there's nothing you, me or anybody can do about it. Until Probably when the guy leaves or dump them. so u see wetin i dey tell u, instead i go give u, i go collect from u join ma own i no bi igbo girl and i no from ijebu but na so ma life dey no dulling for where men them dey cos u no sabi which one be original WHAT HAS NOT BEEN AN IGBO GIRL GOT TO DO WITH THIS STORY? NA IGBO GIRL DEY COLLECT THE ONE WEY U DEY COLLECT FOR U. MAKE UNA STOP ALL THIS IGBO STORY HERE AND DON'T INSULT PPLE IN THE NAME OF CATCHING FUN. ENOUGH OF ALL THIS. Posted: at 14-01-2011 01:56 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 14-01-2011 02:02 PM (14 years ago) (m) BLOOD OF GOD
nna eh anyam ji na ele nwa hmm odika onye ga di kwa risky! baby e di risky? O nwe kwara ike di nwa obere risky
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 14-01-2011 02:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 14-01-2011 02:06 PM (14 years ago) (m) hmmmm
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 14-01-2011 02:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 14-01-2011 02:08 PM (14 years ago) (f) Lady T am not insulting anyone, d last time i check i didnt call any person's name so i c no reason y u should pick offence in this, beside mentioning igbo girls should tell u that they are never a dull moment so am praising them instead of insulting Posted: at 14-01-2011 02:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
BLOOD OF GOD
nna eh anyam ji na ele nwa hmm odika onye ga di kwa risky! baby e di risky? hehehhehe waco waco hw many times did i call u? le kwa mu oo Posted: at 14-01-2011 02:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 14-01-2011 02:12 PM (14 years ago) (m) 2 times
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 14-01-2011 02:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 14-01-2011 02:14 PM (14 years ago) (f) nawa oooooooh d guy is really an agbero riff rant GOD help some girls to have sense and deliver us from all evil hmmmmmmmmmmmmm Posted: at 14-01-2011 02:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oh dear, oh dear......we pray she comes out of this stronger and better.........hard call, but God can do all things!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-01-2011 02:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 14-01-2011 02:26 PM (14 years ago) (f) Lady T am not insulting anyone, d last time i check i didnt call any person's name so i c no reason y u should pick offence in this,
beside mentioning igbo girls should tell u that they are never a dull moment so am praising them instead of insulting
BLESSEDME, PLS SPARE ME ALL THIS. IS REALLY WRONG TO DO THIS. Posted: at 14-01-2011 02:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 14-01-2011 02:34 PM (14 years ago) (f) Lady T am not insulting anyone, d last time i check i didnt call any person's name so i c no reason y u should pick offence in this,
beside mentioning igbo girls should tell u that they are never a dull moment so am praising them instead of insulting
BLESSEDME, PLS SPARE ME ALL THIS. IS REALLY WRONG TO DO THIS. Can we just drop dis plsssssssssssssssssssssssss no hard feelings Posted: at 14-01-2011 02:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 14-01-2011 02:42 PM (14 years ago) (m) hmmmm................i no believe say person wey dey play basketball.......go dey dem dey call am make him come play,him no wan go
just my thought
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 14-01-2011 02:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 14-01-2011 02:48 PM (14 years ago) (m) BLOOD OF GOD
nna eh anyam ji na ele nwa hmm odika onye ga di kwa risky! baby e di risky? hehehhehe waco waco hw many times did i call u? le kwa mu oo i just like this baby's complexion. i just dey imagine how............ go be! i no talk anything ni o
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 14-01-2011 02:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bella100 at 14-01-2011 02:49 PM (14 years ago) (f) hmmmm................i no believe say person wey dey play basketball.......go dey dem dey call am make him come play,him no wan go
I didn't say he plays basketball, I meant his height is that of a basketballer... besides I've seen the guy, he's 6feet plus Posted: at 14-01-2011 02:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 14-01-2011 02:51 PM (14 years ago) (m) BLOOD OF GOD
nna eh anyam ji na ele nwa hmm odika onye ga di kwa risky! baby e di risky? O nwe kwara ike di nwa obere risky 
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 14-01-2011 02:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 14-01-2011 02:53 PM (14 years ago) (m) i was here
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 14-01-2011 02:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bella100 at 14-01-2011 02:55 PM (14 years ago) (f) WHY IS IT THAT WOMEN ALWAYS GET THEMSELF IN THE MESS. WHERE ARE THEIR SENSES? IS SHE SUSPOSE TO GIVE THE MAN OR THE MAN GIVE HER. THIS IS NO LOVE.
POSTER BRING HER TO NAIJA MAKE MOSQUITO BITE HER SO THAT HER SENSES WILL RETURN.
SOME STORIES HERE MAKE ME REAL SICK.
Naija ke, make she kukuma go her own country Posted: at 14-01-2011 02:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pointzero at 14-01-2011 02:58 PM (14 years ago) (m) hmmmm................i no believe say person wey dey play basketball.......go dey dem dey call am make him come play,him no wan go
I didn't say he plays basketball, I meant his height is that of a basketballer... besides I've seen the guy, he's 6feet plus  ok..................but y willl he leave d way him 4 take make money dey collect 4rm woman
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 14-01-2011 02:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |