Naija till Eternity.. Devil self fear us. (Page 4)

Date: 16-01-2011 10:35 am (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 3 [4] 5
- Skypon2002 at 21-01-2011 09:38 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Chamming on 20-01-2011 02:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 17-01-2011 04:09 AM
yes nah!!
i fit find am

if na lie make u pour small for inside ocean
make u see weather i no go find am Grin

Skypon start to the find am, oya Mr devil.

who be this one again? Angry Angry Angry

Posted: at 21-01-2011 09:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 09:40 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 20-01-2011 03:27 PM
Wetin dey lol u? U hear say pple talk, u self wan talk abi? Oya wetin lol mean?
terry don tell u say them go fight u for this forum and u no wan hear Grin Grin
when ee go happen ur face go clear Grin

Posted: at 21-01-2011 09:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmey- at 21-01-2011 09:58 AM (14 years ago)
(f)
god purnish devil make him find am make we see.
Posted: at 21-01-2011 09:58 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 21-01-2011 11:59 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-01-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 01:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emmey- on 21-01-2011 09:58 AM
god purnish devil make him find am make we see.

ee go surpris u the time wey him go see am
no be devil him be? Grin Grin

Posted: at 21-01-2011 01:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bodeniyi at 21-01-2011 06:22 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehe
Posted: at 21-01-2011 06:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 07:32 AM (14 years ago)
(m)
u dey laff?
na true nah!!

Posted: at 22-01-2011 07:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 08:12 AM (14 years ago)
(f)
hw u take knw say e laugh? Hehehehe na laugh b dat?
Posted: at 22-01-2011 08:12 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bodeniyi at 22-01-2011 10:48 AM (14 years ago)
(m)
coolandrea... you no know wetin heehehehe mean?? you need to contact terry for some symbolic lessons
Posted: at 22-01-2011 10:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- loverrose at 22-01-2011 11:41 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: coolandrea on 16-01-2011 11:42 AM
omo 9ja, we no dey carry last.
Ah sista, no b NAIJA hu we go fit carry last Grin Wink Grin
 
Posted: at 22-01-2011 11:41 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 11:45 AM (14 years ago)
(f)
i tire 4 devil o**
Posted: at 22-01-2011 11:45 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- omoladey at 22-01-2011 12:07 PM (14 years ago)
(m)
@ bode....u don dey try these days oooo.....i owe u 1 pack of  sweet 4 dis joke Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-01-2011 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 04:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 08:12 AM
hw u take knw say e laugh? Hehehehe na laugh b dat?

ok
teacher, wetin hehehehehe mean? Angry

Posted: at 22-01-2011 04:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 04:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 22-01-2011 12:07 PM
@ bode....u don dey try these days oooo.....i owe u 1 pack of  sweet 4 dis joke Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
which kind sweet u wan give am? Grin

Posted: at 22-01-2011 04:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-01-2011 04:53 PM (14 years ago)
(f)
ok
Posted: at 22-01-2011 04:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 24-01-2011 03:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 04:47 PM
Quote from: omoladey on 22-01-2011 12:07 PM
@ bode....u don dey try these days oooo.....i owe u 1 pack of  sweet 4 dis joke Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
which kind sweet u wan give am? Grin
I tire.o
Posted: at 24-01-2011 03:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-01-2011 04:33 PM (14 years ago)
(m)
i don find am, make una come see
Posted: at 24-01-2011 04:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 24-01-2011 04:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 24-01-2011 04:33 PM
i don find am, make una come see

u be witch?Huh?Huh?

Posted: at 24-01-2011 04:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-01-2011 05:04 PM (14 years ago)
(m)
so na omly witch fit do miracle? u neva see t.b joshua b4?
Posted: at 24-01-2011 05:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 25-01-2011 01:02 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 24-01-2011 03:18 PM
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 04:47 PM
Quote from: omoladey on 22-01-2011 12:07 PM
@ bode....u don dey try these days oooo.....i owe u 1 pack of  sweet 4 dis joke Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
which kind sweet u wan give am? Grin
I tire.o

no just tire ooooo
we never start u don dey tire
no just talk am again oooo Grin Grin

Posted: at 25-01-2011 01:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions