You are free yu can go (Page 2)

Date: 17-01-2011 11:04 pm (13 years ago) | Author: Mumuni Samandi
1 [2] 3
- Kristiantus at 18-01-2011 04:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: enoeno on 18-01-2011 02:57 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 02:42 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 02:37 PM
Na u get NP? Abi na u get joke forum?
Huh? Huh? Angry
i dey ask you question, you dey re-question me...
"cool and d gang" abi wetin you call yoursef, na you dem send come dis time? Angry

ur own no dey pass send come ebi like say u like that gramme so much
send come na gramma abi...
abegeiiii... Angry
Posted: at 18-01-2011 04:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 18-01-2011 04:47 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-01-2011 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 04:58 PM (13 years ago)
(f)
Ur pikin no dey stop cry?
Posted: at 18-01-2011 04:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 05:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:58 PM
Ur pikin no dey stop cry?
oooooooooooooooooooooooooooooohhhhh... Angry Angry
e be like say to carry belle dis january dey hungry you... small tin, your pikin... make you carry go front no come implicate me.. Angry
Posted: at 18-01-2011 05:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 05:16 PM (13 years ago)
(f)
Tufiakwa...who go .born dt kind pikin? If dem dey advice una, una no dey take. U knw say u wowo, u go marry wowo woman, shebi u c d result now?
Posted: at 18-01-2011 05:16 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 20-01-2011 11:39 AM (13 years ago)
(f)
Coolandrea, allow kris be naa! haba
Posted: at 20-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-01-2011 11:43 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-01-2011 11:39 AM
Coolandrea, allow kris be naa! haba
Huh? Huh? Sad
bia funmi... did i ask you beg for me?
you come dey make sound like say she (cool-and-d-gang) beat me... i no like am o... Angry
Posted: at 20-01-2011 11:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 20-01-2011 11:52 AM (13 years ago)
(f)
hmmm...ok, i don hear.o...continue your cry
Posted: at 20-01-2011 11:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 03:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 17-01-2011 11:27 PM
Quote from: shinapeters on 17-01-2011 11:20 PM
moral of the story? Huh? Huh?

China-peters...... wetin naa? Cheesy

no no no no
river no try that one at alllll
abeg let her be Grin Grin

Posted: at 22-01-2011 03:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 03:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 02:35 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 02:33 PM
Op no b me u dey ask o?
wait first... who bring you come here? Angry

na terry ooooo

Posted: at 22-01-2011 03:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- element44 at 22-01-2011 06:19 PM (13 years ago)
(m)
very funny....
Posted: at 22-01-2011 06:19 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 23-01-2011 11:28 PM (13 years ago)
(m)
whats so funny about the joke? Huh? Huh?

Posted: at 23-01-2011 11:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 23-01-2011 11:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 03:23 PM
Quote from: Riverniger1 on 17-01-2011 11:27 PM
Quote from: shinapeters on 17-01-2011 11:20 PM
moral of the story? Huh? Huh?

China-peters...... wetin naa? Cheesy

no no no no
river no try that one at alllll
abeg let her be Grin Grin

abeg no vex oooo....biko Grin Grin

Posted: at 23-01-2011 11:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 08:33 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
ok
she is my one and only Grin

Posted: at 24-01-2011 08:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- belogh at 24-01-2011 12:25 PM (13 years ago)
(m)
The moral of this story is the need for wisdom in judging cases so learn to be wise my bros
Posted: at 24-01-2011 12:25 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 24-01-2011 12:34 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 24-01-2011 12:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 24-01-2011 01:01 PM (13 years ago)
(m)
u try sha

Posted: at 24-01-2011 01:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 24-01-2011 01:02 PM (13 years ago)
(m)
okay oo brosz...
Posted: at 24-01-2011 01:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 24-01-2011 01:09 PM (13 years ago)
(m)
nah u post am?

Posted: at 24-01-2011 01:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 24-01-2011 01:11 PM (13 years ago)
(f)
Kris my friend* How far na?
Posted: at 24-01-2011 01:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3