I must comment. Wetin na

Posted: at | |
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 06:00 PM Quote from: rezimero on 11-11-2008 07:41 PM Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 07:10 PM But dont mind me...is anyfing wrong abt this in a casual conversation? Not a joke joh..u for throweh this fing inside gutter make u go siddon must you comment? your hand dey scratch you to type? go find work do you hear? u fit find typist work do if your hand dey scratch youI must comment. Wetin na ![]()
| |||||
U dey confuse your brain..u say make i no comment, now u say padlock....well sha...Dem no padluck my mof oh... Reply
| |||||
hhmmmm... hhm hmm... Reply
| |||||
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 14-11-2008 11:38 AM hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm one deop of blod has disappeared.....Dont come up with high blood pressure my guy...u dey worry too much over another person k leg not knowing say your bowleg dey disturb people for road ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 15-11-2008 09:00 PM Quote from: rezimero on 14-11-2008 11:38 AM hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm one deop of blod has disappeared.....Dont come up with high blood pressure my guy...u dey worry too much over another person k leg not knowing say your bowleg dey disturb people for road ![]() ![]() ![]()
| |||||
iNTERESTING!!! Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
what is interesting? Reply![]()
| |||||
can somebody pls explain wat this forum is about please Reply
| |||||
Quote from: Wisdomschild on 16-11-2008 04:47 PM can somebody pls explain wat this forum is about please three wordsJOKES, JOKES, JOKES ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:59 PM Quote from: Wisdomschild on 16-11-2008 04:47 PM can somebody pls explain wat this forum is about please three wordsJOKES, JOKES, JOKES ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() it was ment to be JOKES JOKES JOKES bt nt any more, i used to think it was all fun here bt nw it JOKES INSULTS JOKES i ve experience JOKES INSULTS ![]() ![]() ![]() ![]() i guss the last will also be joke ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
No body owns insult except you buy or beg for it...All still na Joke!!! Reply![]()
| |||||
Quote from: amici on 16-11-2008 09:27 PM Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:59 PM Quote from: Wisdomschild on 16-11-2008 04:47 PM can somebody pls explain wat this forum is about please three wordsJOKES, JOKES, JOKES ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() it was ment to be JOKES JOKES JOKES bt nt any more, i used to think it was all fun here bt nw it JOKES INSULTS JOKES i ve experience JOKES INSULTS ![]() ![]() ![]() ![]() i guss the last will also be joke ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Rezi...If dem rebook a child wiv right dem go use right hand console or appreciate...she is a babe...lets help her....hope she is coming up.. Reply![]() ![]()
| |||||
i hope so too oh Reply![]()
| |||||
yeah...u re right ...(mind you i dont mean amici is a small babe (as in .."she is a babe'') I mean she is a baby gal ) hope all is concise to readers Reply![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 10:54 PM Quote from: amici on 16-11-2008 09:27 PM Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:59 PM Quote from: Wisdomschild on 16-11-2008 04:47 PM can somebody pls explain wat this forum is about please three wordsJOKES, JOKES, JOKES ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() it was ment to be JOKES JOKES JOKES bt nt any more, i used to think it was all fun here bt nw it JOKES INSULTS JOKES i ve experience JOKES INSULTS ![]() ![]() ![]() ![]() i guss the last will also be joke ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
abeg!! una know where orezo go since 3days ?? ... i go e house bt dey locked... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
I don come back oooh... I be go jerusalem b4... Onyi u fit check on me today sha... But remember to blow dat whistle wen u dey normally blow so dat i go know sey na u come...LOL Reply
| |||||
Quote from: orezo on 17-11-2008 01:20 PM I don come back oooh... I be go jerusalem b4... Onyi u fit check on me today sha... But remember to blow dat whistle wen u dey normally blow so dat i go know sey na u come...LOL you for blow the whistle for my place first before you go blow am for orezo place o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)