orezo at 11-11-2008 05:31 PM (16 years ago) (m)
Dis law student na girl, she like to dey form well well sey she be ajebor... One day for their hostel, i overhear am dey shout for pesin wen wan chop bread wen she and her room mates gather moni buy... See the way she shout; "chichi pls leave d bread oh! pls leave it oh i say agaiin!! ooh leave it oh, it's are we bread oh!!! Another day she came over to check if her friend was with me in my house...
See the conversation; Law student: Kpor kpor ooh... pls who is at home??? Me: Yes, how can i be of help to you?? Law student: Good afternoon, pls is tessy here??? Me: Noooo... Law student: Okay!!! please if she come, tell her i come... Aw this kind Law student go take defend her client if she Graduate with all dis kind english???
Post Reply
Posted: at 11-11-2008 05:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
methodman at 11-11-2008 07:00 PM (16 years ago) (m)
...maybe she go dey use pidgin english 4 court or she go just be lawyer wey dey collect rent 4 landlord,that no need much grammer..lol
Posted: at 11-11-2008 07:00 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
But dont mind me...is anyfing wrong abt this in a casual conversation? Not a joke joh..u for throweh this fing inside gutter make u go siddon
Posted: at 11-11-2008 07:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 11-11-2008 07:41 PM (16 years ago) (m)
But dont mind me...is anyfing wrong abt this in a casual conversation? Not a joke joh..u for throweh this fing inside gutter make u go siddon
must you comment? your hand dey scratch you to type? go find work do you hear? u fit find typist work do if your hand dey scratch you
Posted: at 11-11-2008 07:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 11-11-2008 07:42 PM (16 years ago) (m)
charge and bail lawyer. dat na wetin Ukwa go call am
Posted: at 11-11-2008 07:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Mama G called that type 'lawyer ukwu mango' (interpreter urgently wanted, apply in person)
Posted: at 12-11-2008 06:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 12-11-2008 11:08 AM (16 years ago) (m)
GBAM!!!
Posted: at 12-11-2008 11:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply FunkyKing at 12-11-2008 12:10 PM (16 years ago) (m)
Mama G called that type 'lawyer ukwu mango' (interpreter urgently wanted, apply in person)
How much u go pay for d interpretation?
Life is too short........ live right while you still can
Posted: at 12-11-2008 12:10 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply rezimero at 12-11-2008 12:14 PM (16 years ago) (m)
Mama G called that type 'lawyer ukwu mango' (interpreter urgently wanted, apply in person)
How much u go pay for d interpretation?
who wan pay who?
Posted: at 12-11-2008 12:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 12-11-2008 12:16 PM (16 years ago) (m)
Funnyking why u wan know??? Habi u wan make she interprete for you???LOL
Posted: at 12-11-2008 12:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Mama G called that type 'lawyer ukwu mango' (interpreter urgently wanted, apply in person)
How much u go pay for d interpretation?
who wan pay who?
i no know for Funkyking ooh... weda women don dey pay men now...lol
Posted: at 12-11-2008 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 12-11-2008 12:39 PM (16 years ago) (m)
Onyi but dat one dey happen b4 na???LOL
Posted: at 12-11-2008 12:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Onyi but dat one dey happen b4 na???LOL
so u believe in Sigmond Fred's Feminist theory "what a man can do a woman can it even better"
Posted: at 12-11-2008 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 12-11-2008 12:54 PM (16 years ago) (m)
Which means sey u sef dey pay???LOL
Posted: at 12-11-2008 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Which means sey u sef dey pay???LOL
u don really show say u be true born of naija wen dey answer question with question...
Posted: at 12-11-2008 03:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 12-11-2008 04:55 PM (16 years ago) (m)
Onyi but dat one dey happen b4 na???LOL
so u believe in Sigmond Fred's Feminist theory "what a man can do a woman can it even better"
Which means sey u sef dey pay???LOL
"what a man can pay a woman should pay better"
Posted: at 12-11-2008 04:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Reply orezo at 12-11-2008 05:45 PM (16 years ago) (m)
Reply
But dont mind me...is anyfing wrong abt this in a casual conversation? Not a joke joh..u for throweh this fing inside gutter make u go siddon
must you comment? your hand dey scratch you to type? go find work do you hear? u fit find typist work do if your hand dey scratch you
I must comment. Wetin na
Posted: at 12-11-2008 06:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply orezo at 12-11-2008 06:08 PM (16 years ago) (m)
Why must u???
Posted: at 12-11-2008 06:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply