Anyone that can help?   The parent are over worried that's a good example...............it doesn't matter how old she is, but she just wanna be free
Posted: at 19-01-2011 05:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 05:19 PM (14 years ago) (f) Anyone that can help?   The parent are over worried Na me Wan Help am Fight the Spirit Husband? NO BE YU B THE SPIRIT HUSBAND
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 05:21 PM (14 years ago) (f) Na wao tin no de heavy una to talk masef. Bosom DEY HEAVY TO TALK ABI PETER_ADE WEY CARRY EM DEY COMPLAIN
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 05:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 05:26 PM (14 years ago) (f) NA LIE B DAT O, BCOS SHE FOR DON fcuk TIRE IF ITS TRUE  SO YU MEAN SEY YU SEF NOTHING REMAIN
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 05:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 19-01-2011 05:44 PM (14 years ago) (m) Na wao tin no de heavy una to talk masef. Bosom DEY HEAVY TO TALK ABI PETER_ADE WEY CARRY EM DEY COMPLAIN  no mind am oooo na im dey suck pass Posted: at 19-01-2011 05:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 19-01-2011 06:05 PM (14 years ago) (m) i36 hmmmmm, why me don tire.
Wetin tire u? Imean tired of staying in the house. How can you leave me in the house, for some months, I want to remarry, sorrry I'm not a tree.U're not a tree ehn? So u need me, ehn? If actually u do, why do u alway cover urself with bedsheet when we're sleeping? No touching, no kissing and the worst part, no...
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 19-01-2011 06:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 19-01-2011 06:18 PM (14 years ago) (m) kenneeow u take know say ba spirit husband
l just Dey Find Trouble  l Don't believe in those Things
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-01-2011 06:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Neglito at 19-01-2011 06:21 PM (14 years ago) (m) It is either she masturbates regularly or something is wrong somewhere. Posted: at 19-01-2011 06:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 19-01-2011 06:22 PM (14 years ago) (m) Anyone that can help?   The parent are over worried that's a good example...............it doesn't matter how old she is, but she just wanna be free Free From What My Teetee?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-01-2011 06:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bestheart at 19-01-2011 06:37 PM (14 years ago) (f) i36 hmmmmm, why me don tire.
Wetin tire u? Imean tired of staying in the house. How can you leave me in the house, for some months, I want to remarry, sorrry I'm not a tree.U're not a tree ehn? So u need me, ehn? If actually u do, why do u alway cover urself with bedsheet when we're sleeping? No touching, no kissing and the worst part, no... But Na your fault. Posted: at 19-01-2011 06:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bombisco at 19-01-2011 06:46 PM (14 years ago) (m) how did u pple get the story?if it is true at all. Posted: at 19-01-2011 06:46 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 06:48 PM (14 years ago) (m) dnt u read the topic?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 06:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 19-01-2011 09:00 PM (14 years ago) (m) she no dey gree na, even d parent arrange man for her sef buh d thing no work ooo
hmmmmmmmmmm, so what re u suggesting we should do since she no de gree?tieing her hands nd legs?or ask juju ppl to prepare concution for am, ok ma help is let she go to spiritual healing, medical check up nd be keeping her slf neat abi Posted: at 19-01-2011 09:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omilaje at 19-01-2011 09:31 PM (14 years ago) (m) abeg i fit come meet am?
all dis dudes wey full for hia una no get advice for mouth na until una see am nawa for una oo Seeing is believing thus goes the saying. Give them the adress to the "heavenly" paradise. Let them go chop "APPLE". Posted: at 19-01-2011 09:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omilaje at 19-01-2011 09:43 PM (14 years ago) (m) hmmmm life begins at 40 and maybe she is waiting to start @ 40...
Na lie! No let people deceive you o. As me reach that golden age, na back pain and rheuma dem send to come welcome me. After some few years, mr backpain and miss rheuma still dey. And as I unnderstand dem no go leave again until man pikan go the place wey the elderly dem dey go. So the girl needs to put up her act together and say and grab what she wants now. Make we no come dey hear tory say she dey tempt her father. For NP it will read thus: Virgin at 40 rapes father! Posted: at 19-01-2011 09:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
There r no worries, if she is a christian lady. She should pray over it and GOD will provide her the best man at the right time. No matter her age, GOD is able. Posted: at 19-01-2011 10:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Age is no more with her,,,,36 y.o Posted: at 19-01-2011 10:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aigbokhae at 19-01-2011 10:52 PM (14 years ago) (m) Imagen,make she try love Posted: at 19-01-2011 10:52 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
nice9ija at 19-01-2011 11:01 PM (14 years ago) (m) i hope she go just try love ooh, cos age is no longer there Posted: at 19-01-2011 11:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 19-01-2011 11:05 PM (14 years ago) (m) I dont care about her age,she is younger than an 18yr old girl wey don screw all hin compound. As matter of fact i fit pay her dowry.She has not been tasted,that is her glory. Posted: at 19-01-2011 11:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |