Posted: at | |
live....love....laugh.....
| |||||
Quote from: yeye89 on 12-11-2008 07:00 PM I won't even comment for the two of u.......cuz y'all keep me laughing...... on behalf of every, i say thank u ![]() ![]() ![]()
| |||||
good one, i feel u man orezo!!! Reply
| |||||
orezo dem don dey feel you oh. you sure you no dey among the 7? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: idorenyen007 on 12-11-2008 07:04 PM good one, i feel u man orezo!!! Odironye giri ya odironye giri papa odironye giri chineke nebumpa, o bun na edi maya chi zobu na diriya ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:12 PM Quote from: idorenyen007 on 12-11-2008 07:04 PM good one, i feel u man orezo!!! Odironye giri ya odironye giri papa odironye giri chineke nebumpa, o bun na edi maya chi zobu na diriya ![]() ![]() ![]()
| |||||
But na inside this joke i see him name...e dey inch you for back? Reply
| |||||
Quote from: orezo on 12-11-2008 06:05 PM thanks... Lotsaluv@baby_gurl no vex paranoid 2 much!!!@ rezi quit using the word "evil"@onyi no mind rezi ...e dey vex say i call am evil... wetin i go call something wey small pikin see close eye run away?... me wey be adult if i see dat kan thing i go close my eye and run too... na only small pikin life dey sweet?
| |||||
Onyi!!! No worry i go buy geisha or sardin give u... Bcos i no get fish to give for the lie wen u blow...LOL Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 12-11-2008 11:46 AM no mind am she dey call am evil and na them dey enjoy am pass. enjoy wetin ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
@sillyjoker... U go say u no know??? Reply
| |||||
Onyinye, why u dey call dat thing evil? don't you know dat it is women ANTIBIOTIC. In fact doctors use to recommend it for ladies of this days. Reply
| |||||
Quote from: orezo on 13-11-2008 01:14 PM @sillyjoker... U go say u no know??? oREZO, I dunno anything o! "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
@sillyjoket... Quit pretence... Cus u and i and every naijapal knows u know something...LOL Reply
| |||||
lol ... what do you mean, what is somthing? lol Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
a good joke though but the ending doesn't rhyme with the joke esp the name. try again. lol Reply
| |||||
Karina why should i try again na??? Reply
| |||||
Quote from: karina on 13-11-2008 03:58 PM a good joke though but the ending doesn't rhyme with the joke esp the name. try again. lol which name e for give am before?
| |||||
Quote from: karina on 13-11-2008 03:58 PM a good joke though but the ending doesn't rhyme with the joke esp the name. try again. lol So this kind sense dey your head before? ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)